@digitasmile: Go and work #codm #codmobileclips #callofduty #gaming #pastorsmilecodm

Påstør_Šmilè ✝︎𓏲ּ𝄢
Påstør_Šmilè ✝︎𓏲ּ𝄢
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 07 August 2026 15:53:33 GMT
1024
195
28
7

Music

Download

Comments

dollars.com4
JESSY DOLLARS 💵💶 🇧🇷 :
na so them just dey tap tap me anyhow 🤣🤣🤣🤣
2026-08-07 22:13:22
0
kingbbkadam
King 👑 bbkadam1 :
I no fit 😂😂😂 how much be 1k cp wey I no fit afford
2026-08-07 15:58:42
0
bigbolaji21
bigbolaji21 :
That’s me with my shotg
2026-08-07 16:13:51
0
casuallylost5
CasuallyLost🧭🚶 :
ano know why I rush enter legendary 😭😭
2026-08-08 00:53:12
0
lordfx86
November 11🙂‍↕️🥹 :
boss as we no fit use that cp buy good thing wetin we go use am buy wey go make sense
2026-08-08 00:08:01
0
ika_nation001
ika_1 :
nothing concern me with by15 and KRM na to just dey on my precious echo 😂😂
2026-08-08 00:35:58
0
i_sho_lah
𝒮𝓉ℯ𝓋𝒾ℯ :
Let get the free cp started 😂…44 kills 😂
2026-08-08 00:32:04
0
ademide1170
𝓐𝓭𝓮🧃 :
I tire oo😹😭
2026-08-07 16:02:53
0
danuel_januel_roland
Daniel Roland :
Pls when is double cp event returning any idea pls ?
2026-08-07 18:43:08
0
fbi131y
FBî :
if you see as people dey lag for the lockdown ehh 😹😹😹
2026-08-07 16:12:37
0
abcdefghijklmnzzzz01
User Not Found :
I don Dey find this content since😂😂😂
2026-08-07 16:16:27
0
shadowfx73
{shadowfx} :
me and free things 5 and 6
2026-08-07 16:07:02
0
isaacogbodo556
Ṫ・EMINΞNCΞ :
yes I like am
2026-08-07 16:05:27
0
kingbaako
🅚🅘🅝🅖 🅑🅐🅐🅚🅞 ✍ ابوبكر✍ :
fow how long Now wey i do dey beg u fr cp, u mind me me?
2026-08-07 16:32:58
0
malik_olamide
★MALIK BHERRY★ :
that map dey lag lag watin no good if match con finish my game go still lag to out or through me out login again Poco M7 oo 6g
2026-08-07 18:35:02
0
itz.bright49
Itz bright :
Omo ehhh
2026-08-07 16:56:15
0
danuel_januel_roland
Daniel Roland :
Ahswear jobless guys 😂😂
2026-08-07 18:41:49
0
itz.bright49
Itz bright :
😂😂😂
2026-08-07 16:56:10
0
To see more videos from user @digitasmile, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About