they should try and use garlic 🧄 cloves and ginger boil it together make it cool down and be using it to wash it at least 3/4 times in a week and they should make sure they change their underwears regularly drink more of water and avoid eating groundnuts in addition they shoiytake more of ani biotics and as a lady pls always wash your private part anytime you urinate it also helps a lot
2026-08-09 10:49:05
5
d,one to porch 🥰😍😘 :
what part of Nigeria is this guy from? 😁😁😁
2026-08-08 23:04:12
5
Împact Čollection’s 🎨💻📱 :
I don beg you bro make you no talk the girl secret ooo 😂
2026-08-08 13:04:23
4
MIDE🍒 :
Abeg my chest Dey pain me 🤣😂🤣😂
2026-08-07 22:38:12
3
Precious Timileyin :
haaaa this man
2026-08-07 17:28:12
3
LERRY🔕 XX👹 :
Nah dem go still dey tell you that you can't afford my bills 😏
2026-08-08 01:21:38
4
Adebayo opeyemi a5661617222494 :
u dis man 😄😄😄😄😄
2026-08-07 19:09:27
0
Omolabake Stitches :
eko ati akare ni 😁😁😁😁😁😁
2026-08-09 19:18:15
1
Afolayan :
Na most fine girl Dey happen to , I no Dey date again 😁
2026-08-09 14:23:21
3
Jimmystarks :
Deponbole abeg na 😂 😂 i dy chop pepper 😂
2026-08-08 09:23:56
3
sofiyat769 :
Haaaaaa🥹🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-09 14:20:51
1
Harbymbola 🥹💞🥀 :
Una don suffer for this guy hand😂
2026-08-08 04:33:47
3
Whalay🦇 :
Egbon Yi😂
2026-08-07 17:52:18
2
Sunday Adesanya :
oga don't kill me😂🤣😂😂🤣 waiting happen now
2026-08-07 20:06:43
2
October6 :
Haaaaa u this man 😂😂😂😂 she be witches
2026-08-10 01:25:55
1
To see more videos from user @deponbole1, please go to the Tikwm
homepage.