Ahbeg I’m ready ohh someone should put me through I don’t mind doing content creation but I’m so shy I don’t know how to start
2026-08-08 12:12:27
2
TimmyTalker 😶🌫️ :
Pure fact, na why i start content, block my mama and papa first
2026-08-07 22:58:25
38
Hope Pounds :
I don start content make una engage 🙏
2026-08-07 19:53:41
518
Henry 🚀💔 :
Even the money to use run the risk no de bro😭😭💔
2026-08-08 10:27:39
29
Dwayne The Rock Johnson :
Na money them ta dey find money
2026-08-07 18:59:23
66
BIG XCOBAR🥷🤍 :
pure fact o✌️✌️
2026-08-07 18:08:50
89
Light 💡 🦅 :
Real talk
2026-08-08 09:17:27
2
zaza2k23 :
Makw I do juju 😔💔
2026-08-07 22:27:26
2
ᴠ!ᴋᴛᴏʜ :
Oboy, I be only son my elder sis just die 6 months ago, baby sis Dey find admission, Me I Dey finish uni next year, work don too tough e come be like person no Dey try, I wan take the risk leave uni change location oo, but I no wan put mumcy for thinking, make una advice me abeg 💔
2026-08-08 07:07:48
15
Chivelle🤍✨ 🪳 :
I go make am sha
2026-08-08 09:24:29
7
dean.lewis97k :
You just deserve to be famous bro and e go happen 1 day keep going Mentor🐐❤️🩹
2026-08-07 19:36:06
11
GeNtuu ✝️ :
alot of things no really go far
2026-08-07 20:15:41
6
huzy05 :
Guy u dy burst my brain 🧠 at this point if na bad thing omo so be it ooo man no really send again
2026-08-07 19:02:58
12
To see more videos from user @mrmentor03, please go to the Tikwm
homepage.