@realtiktokprince1: ๐Ÿ˜‚ #realtiktokprince1

โ˜…โœฎ๐•„๐•ช_๐•”๐•ฃ๐•’๐•ซ๐•ช _๐•ค๐•–๐•๐•—๐Ÿ˜ญ
โ˜…โœฎ๐•„๐•ช_๐•”๐•ฃ๐•’๐•ซ๐•ช _๐•ค๐•–๐•๐•—๐Ÿ˜ญ
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 07 August 2026 17:38:35 GMT
94431
17782
183
6431

Music

Download

Comments

diamondebubeze
D๐Ÿ–ค :
Finally queen don notice say na me be their number 1 punctual pikin Omor may queen be praised o ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”
2026-08-08 00:34:25
6
user75140974759901
Precious gift ๐Ÿ’–๐Ÿ’–๐Ÿ’• :
Me way be chief adviser to the queen on who to kill next๐Ÿ˜…
2026-08-08 13:54:56
7
melvisdiana1
melvisdiana1 :
me wey Dem give assistant queen mother nkor I no dey make noise but I wicked ooo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-08-08 13:00:28
9
eloween_xo
~Dรฃrlรฃโœจ๐ŸŒท :
Guys na me crash for plantain last time una no check up on me o ๐Ÿ˜ญ๐Ÿซด
2026-08-08 06:22:50
232
anowehfavour
Favyy ๐Ÿ˜œ :
please dress code for the party โ˜บ๏ธ
2026-08-08 07:57:22
53
s.e.y.70
S E Y 70 memes :
No be only you me then don promote me to eyes of the gods
2026-08-08 08:09:50
38
user1915519902582
sad element :
she don give me rank for baddest witch I dey plan to kill another person self ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
2026-08-08 05:39:21
32
user2483401502172
JUST A GIRL ๐Ÿคž๐Ÿ˜‡ :
I think queen mother say we dey host meeting today abii ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ make una answer me oo
2026-08-07 18:36:42
17
chy_somm34
Chy_somm๐Ÿฅฐ๐Ÿฅฐ :
All this while you been Dey envy my rank now u don collect am ๐Ÿ˜‚
2026-08-07 22:16:45
54
ifeomanwaiwu7
๐Ÿ’•daisy๐ŸŒน๐Ÿฅ€ :
I no won see u for my dream o๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…
2026-08-07 20:21:05
19
kendy.assy
K๐Ÿฅ€ :
Pls dress code for the party ๐Ÿ˜‚
2026-08-08 14:56:40
5
123expens
expensive f :
we are active ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-08-08 07:47:52
8
digitalrashidat4
Rasheedat :
Ah Queen mother done start Promotion??๐Ÿ˜ณ
2026-08-08 13:08:34
5
chilaxtik
Sheisconfused :
Congra ๐Ÿ˜‚
2026-08-08 10:13:58
1
4132ayo
Labisco signature in ilesa :
And na me b pa
2026-08-08 11:31:29
1
hush1412
๐ŸŽ€Hush๐Ÿฅน :
we party hard tonight ๐Ÿ˜น
2026-08-08 12:44:05
2
To see more videos from user @realtiktokprince1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About