Make no body die this hard time o if you die now na cheating nah 😒
2026-08-10 01:57:25
1
:
This Video Reminds Me When I Was Alive
2026-08-11 01:23:55
5
Martini🪖 :
I dey scared of una comments, guys 👀 💀Still, RIP to me again and again💀
2026-08-09 01:21:24
268
NATION® :
if you get paying clients you self no go wan die 😞
2026-08-08 22:53:39
733
⭐️✨Aridunnu✨⭐️ :
Una don mad finish for this app, TikTok just sweet to watch for midnight 😂😂
2026-08-09 23:14:04
5
p b R :
if you day watch am for midnight say hi
2026-08-10 00:18:51
120
Trex Gray🦀🦀 :
No die ohh even person wey no know you go post you still talk say I see am yesterday omo 🤧💔
2026-08-09 12:40:43
8
:
No die ooh, CR7 fit still win the World Cup in 2030.😭⚽
2026-08-10 00:02:25
4
OTB✝️ :
nor die ooooo
davido fit win Grammy 2050
tinubu fit still rule us again
nor go anywhere oooo
2026-08-09 19:18:56
42
ROYAL CHASE ✨💰 :
Inshalla god go grant your wishes
2026-08-08 21:41:13
126
All Alone 💔🥺 :
help me greet my papa for me I beg 😢💔
2026-08-09 16:14:33
27
AYOBAMI FUNDZ :
I remember when I still dey alive 2023 💔🥹😭
2026-08-10 16:04:36
6
🕯️𝐈𝐙𝐙𝐘 𝐈𝐌𝐎𝐋𝐄 🕊️ :
omoh o lo farrr ohhh so how I go take see the client number
2026-08-09 13:31:48
13
✞ 𝑫𝒇𝒘_𝑨𝒌𝒆_𝒋𝒖𝒖🏴☠️✞ :
Death is not the end of any battle, Just stay closer to father e has it all 😪
BELIEVE BRR🙏
2026-08-08 23:56:35
22
乃 乇几乙ㄖ 📿🇳🇱🚀 :
I remember when I still Dey alive 2024 to 2025💔🥺
2026-08-09 20:56:54
7
ℨ𝔢𝔰𝔰𝔢 🧑🏿🦰 :
bro don't go we still need you
2026-08-09 21:09:06
7
BIG Lifestyle🗽 :
OK if you reach tell jur musk make he answer my prayers 😂😂😂
2026-08-09 09:58:24
13
最伟大🐢😤 :
Hafa your phone chairman, abeg waybill am come this side before you die 🥲
2026-08-09 19:43:35
6
T3ËÄŠÜRÉ⚪️ :
Don't die yet bro , it's not over✌🏽
2026-08-09 01:00:49
6
UNKNOWN USER💔🤧 :
God forbid bro
May you not die at young age
2026-08-09 04:59:55
14
James :
Guy no die oo no be only you dey face am bro. I lost 2.7m but life continues I lost my shop but I have to start everything from beginning again. they is still hope bro. I make a wrong investment that is what lead to losing of everything. please don't give up is not the the option. you might be very closer before you die is when you die that you will be regretting that if you should know you could have wait
2026-08-09 01:47:14
31
precious jamesII :
No try am come my side i get food ooo
2026-08-08 02:48:43
19
To see more videos from user @martinijosh0, please go to the Tikwm
homepage.