@the_ocafis: I thought I was the head of the house, I never knew they have un-head me lol

The Ocafis (M&T)
The Ocafis (M&T)
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 07 August 2026 20:12:05 GMT
264562
33347
1095
3889

Music

Download

Comments

itzmhizarikegold
itzmhizarikegold :
Omoh my own husband dey drag bed with us o .he no dey gree 😂
2026-08-08 10:22:44
5
bellaokeya
Bella OKEYA ❤️🥰💫 :
If you complain finish carry pillow mk you go sleep for parlor 😂😂no space
2026-08-08 05:46:54
2928
anigalaharrison
Harry interior :
Oga your space big oo come check my own
2026-08-08 05:10:55
424
kings8538
KINGS :
na for ground me I de sleep oooo, they chase me away from bed
2026-08-08 05:55:23
997
user44faithnice
faith nice :
Some men are so ungrateful 💔 that space no reach you so 🙂‍↔️😅
2026-08-08 09:49:59
156
user8425073436158
Ruthy babe ✨✨✨ :
sir please with due respect you are overreacting 😏
2026-08-08 03:09:07
90
itsurgalfavee2
Fᴀᴠᴇᴇ🪴💐 :
Omo una dey ungrateful o dat space too big nh 😭😹
2026-08-08 13:16:52
5
prettyadachi
pretty adachi🇳🇬 ♈️ :
my husband kuku respect himself dey sleep for parlor since I born 😂😂😂
2026-08-08 08:45:45
12
nnamaniamanda
Amanda🤩🤩 :
oga sleep for floor joo
2026-08-08 07:52:30
5
user2517984627362
stasia💕🫶 :
Why are you overreacting ? See plenty space na.
2026-08-08 08:26:10
76
mawealth2
preciouspearl💕💞 :
wait until u have a baby and a toddler my 2 year old go still squeeze her self join that yr small space if u chase her she will ask u if u don't love her 😭😂
2026-08-08 06:44:36
224
To see more videos from user @the_ocafis, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About