Na now I understand y most our older parents choose to be salary earners😭
2026-08-08 11:49:20
1448
mobola_xx_ :
Advice full una mouth o… make una dey drop solution
2026-08-08 09:41:06
532
👑 _mi_nike 😍 :
Woo na once me go find salary job ooo. I sabi beading, braid, lashes even fashion designer I no just focus on that one. Huh all customers don turn vendor
2026-08-08 06:36:50
648
BEAUTY🌸🍑🇧🇷 :
I don use all my money store perfume business since April i never sell I no even know how many I don use 😩😭😪
2026-08-09 17:21:13
0
FEYI >>>>💝 :
I think I’m only one going through a lot about business ni
2026-08-09 15:08:05
1
Rachigold Fashion Academy :
As I Dey like this nah dirty money I Dey find, they say clean money does not come big.
2026-08-08 13:39:46
151
JENNYZEEHAIRS :
No cry ooo jst tear steps 😌 this too sha pass
2026-08-08 14:56:00
0
T :
I am a hairstylist and this year I have only done 7 people hairs that I have been paid for there rest on my page na models them be. Wo I Dey find work like this
2026-08-08 08:30:05
93
Uloma 🧸ྀི ˚.🎀༘⋆ :
Since I learn work finish, I fit count how many customers I don get😭😭😭 na my mama Dey feed me like this self Omo I just cry and hope for the rest
2026-08-08 18:08:29
39
TSHIRT VENDOR IN LAGOS :
I never bounce back since 😢 after I lost everything have been working hard for over 6 years 😭😭
2026-08-08 08:11:40
135
Tᴏᴋᴇᴀʀᴛɪsᴛʀʏ|Bᴀᴄᴋᴜᴘᴀɢᴇ✍️🎓 :
Depression at peaks Otisumi 😞💔
2026-08-08 10:45:06
0
STYLIST IN YABA ABULE OJA :
Na me be this 😩😩😩😩
2026-08-08 10:38:56
1
Tailor in Benin :
I never sew since February,I jus post yesterday for WhatsApp troway face I nor follow dem do “we are back again “ ooo😂😂😂 I know say dem go don Dey gossip me 😭
2026-08-08 11:29:31
52
𐙚 Emmanuella 𐙚. :
Sha no greee!
2026-08-08 10:17:55
5
thebig_presh :
Omo my roommate carry my money run last week, I don’t know where to even start 😭😭😭
2026-08-08 15:46:10
8
BUBU VENDOR IN LAGOS :
You no get choice o you go keep going. Me now I cry yesterday set tripod as I cry finish
2026-08-08 08:37:51
25
ᴅᴏʀᴀsᴛʏʟᴇᴍᴇ💇🏼♀️ :
Atleast your skin is skinning 😍
2026-08-08 08:32:42
14
esther ᥫ᭡ :
Person say make you do 360 of your hair
2026-08-08 19:07:15
21
Vardy464 :
I don cry tire for my room 😫hunger wan kill Mee join
2026-08-08 12:19:54
6
To see more videos from user @stylistandlashtech_ibd, please go to the Tikwm
homepage.