my guy dey chop swallow for dinner date 👏
I'm so proud of you nwannem m 🫡🥰
2026-08-08 12:39:09
8
SILENT WINNER 🔋🎞️ :
U go soon hide the video 😂
2026-08-08 15:06:06
83
99Drip💧💧 :
Y Una Dey fear to always show the guys face nii 😂 I just say mk I ask oh
2026-08-08 10:06:13
51
big_emmyyo :
67k😂..I feel say dinner date over cost o . but I no go still try am😂
2026-08-08 11:28:04
7
Big_dozie :
I go like go dinner date with my babe but it has to be my own car,, God Abeg run am for me,, reason I haven’t sew senators,, cause I can’t wear with such fine body come Dey fly bike
2026-08-08 16:29:56
11
OLAPEJU💼🥶 :
He will make you smile now when they are not debiting you 😂💔
2026-08-10 03:13:34
6
Alfulanny_Jnr🇳🇬🇲🇾🦋❤️ :
If your guy never get car, Bi izni Llah God go run the car matter before the end of the year🤲😊
2026-08-08 18:18:17
5
👻 :
You go later hide this post 😂 my own dey hidden too, na cycle of life
2026-08-08 14:54:38
15
أبوبكر🐅 :
I was here with my babe last week, but my own video no go viral🥲😂
2026-08-08 22:18:12
5
Queen Shakira👸🤭💙 :
omo make una write my name for plate naa even if na with marker and rubber plate😞😩
2026-08-08 18:34:31
5
kvngpato :
na only for social media love dy sweet
2026-08-08 19:43:15
9
TheKeeper•🌝🧧 :
He dy sweet for start😁😁
2026-08-08 12:24:56
6
AbdulMateen :
Na so new relationship dey be, Dem no still show baba face 😂😂
2026-08-08 20:29:29
12
SMYLE :
I didn’t see the guy smiling
2026-08-08 12:10:45
15
ANSEL :
ehhhhhhhn so 67k date budget fit make girl happy for this Nigeria
2026-08-08 10:00:52
34
lino_0120 :
Dinner ni after 2?
2026-08-08 14:03:37
16
Abike❤️ :
Love is sweet shaa
2026-08-08 06:57:01
12
To see more videos from user @a_bi_ke8, please go to the Tikwm
homepage.