@egojuju: OMO 😩💔#fyp #egofulu #viral #foryoupage❤️❤️ #FYP

Ojuju 🪙🚀📌
Ojuju 🪙🚀📌
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 08 August 2026 04:03:08 GMT
59226
8651
65
674

Music

Download

Comments

maroxcash
®️🚩 :
No go oo trust God de do the small one u Sabi visit one on two guys learn wetin dem know slow progress is still progress 😉 ❤️
2026-08-08 18:10:30
1
vibewithvic1
vibewithvic1 :
My apa no Dey around bro bring the chicken come my location
2026-08-08 14:31:55
5
big_joker8
ASK OF JOKER 👑🃏 :
And she fit later ask you who send you
2026-08-08 09:41:10
227
dicy_02
ᗪ_丨_匚_ㄚ 💳 :
omor ur bike man try o he even carry u go inside
2026-08-08 07:37:30
92
official_cila
𝔓𝔯𝔦𝔰𝔠𝔦𝔩𝔩𝔞🪽 :
real matter oo blood
2026-08-08 16:39:46
1
adetomiwaagbaje
Adetomiwa 🤦🏾 :
na me you just define bro💔🤦🏿 carry me along ma bro I'm just a young boy waking up from depression 🤦🏿
2026-08-08 16:13:57
3
benevolent166
Benevolent rascan :
i don write you no dey reply
2026-08-08 17:50:05
1
juice__kidd__999
🧿𝕵𝖀𝕷𝖄🪙4️⃣𝖙𝖍☯️📿 :
Fr bro mama wey tell me make i nor try am for my life do yahoo nah she come later tell me say if I nor fit near them dey do am small small 😓😪
2026-08-08 07:13:15
48
benefit.nwa0
Benefit NWA :
location matter
2026-08-08 06:09:38
10
logic22441
Løgic❤️🤬🐍📿🚀 :
I the go 😁
2026-08-08 15:19:18
2
sandrabulllo
Sandra Bullock :
BRO drop me location abeg this grace done dey disgrace me watin no Good
2026-08-08 04:45:02
7
rampage23789
The Great :
at least tag location 🤦😭😭😭😭😣
2026-08-08 13:53:11
8
say_hi_to_evilbeliever
💡악한 신자🌴👹😌 :
Location bro 🙏
2026-08-08 07:17:51
3
imustbomb
🌴🌴I must bomb🌴🌴 :
o😀😭✔️😀😚🖼️🤳
2026-08-08 06:51:48
2
b_yinks0
yinks :
hao u de record
2026-08-08 06:35:53
0
1dipsin01
♧ Đipsïŋ🪖 :
nah true oo
2026-08-08 12:17:46
1
ashleey12
ivyclaire :
Drop na brr
2026-08-08 05:34:41
2
anthonysanche06
Jąmǎ sőkô :
Swear 🤝
2026-08-08 06:39:41
2
broknsoul4
Brok€n soul😒 :
we gets go Were Mama no send ours 😏😏
2026-08-08 07:08:18
1
ola13443
𝙾𝚕𝚊𝙼𝚒𝚍𝚎🍁 :
Make I follow you ?🥹
2026-08-08 15:10:38
0
yung.smile33
yung smile☠️💛 :
Boss Abeg drop location 🙏🏻🤧😭
2026-08-08 18:16:02
1
caleb1ontop
꧁༒Çāě※Čāĕ༒꧂ :
Omo this hit hard
2026-08-08 16:36:12
0
timibliss07
Olamiyode🧳🪖✨ :
Swrs💔🥹
2026-08-08 06:28:12
2
To see more videos from user @egojuju, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About