Abi na because bff na subssubssubssubs i dey talk for prayer😫
2026-08-11 08:05:41
1022
SHUKROH🌚🖤 :
Abi na because I no do ablution as I wan pray Eid 😭🥺
2026-08-11 08:57:01
1712
HALAL KID 🪐 :
Abi na becuz all of una Dey craze for comment section
2026-08-11 18:51:44
561
Oyin🫧💕 :
Abhi because I no Dey pray regularly 😔😔
2026-08-11 09:14:46
302
+mho~ttp🐇💕 -°09°* :
Abi na because say I do ablution infront of my mum and go back to sleep every morning coz I’m still sleepy 😪
2026-08-11 13:35:29
14
A🌸✨ :
May Allah forgive you all 🙏
2026-08-11 09:17:04
226
ok.miraa :
Wait why am I relating to almost everything 😭😭
2026-08-11 07:29:48
469
Eniola🌸🫧🎀 :
Ahbi nah because say I break my fast for school con pretend for house like say I still dey fast😩
2026-08-11 10:59:16
731
Topsy Louis🧚🏿♀️🌸🌺 :
Abi na because I dey laugh while praying after remembering a dead joke, abi na because I no dey throw chewing gum wey I Dey chop away before praying or abi na because I dey always pray fast fast to go and eat
2026-08-11 09:44:09
8
Thrift_by_leeyah⭕️ :
May Allah forgive us all🥲
2026-08-11 11:05:16
529
thejabee.art :
This no suppose to be funny but it is😂😂😂😂😂
2026-08-11 11:08:21
9
Hazel🌸😝 :
Abi na because fajr alarm ring, I wake up off am, cover wrapper sleep again😔
2026-08-11 09:07:55
324
IFE❤️🤭 :
Abi nah because my mind is always somewhere else while praying 😣
2026-08-11 18:29:09
143
Mo_romoke :
Abi na Bcus I never repay the fasting way I miss 🥺🥺
2026-08-11 20:13:31
40
Suwaibah✨💫 :
we are all sinners 😂😂
2026-08-11 11:32:12
92
Rumaan🌺 :
Subhanallah,what’s going on in this comment section 😂😂😂
2026-08-11 08:55:08
103
Gadaka finest😘 :
abi na because I continue the fasting after seeing my period 😭
2026-08-11 08:49:03
326
To see more videos from user @zay_nabb19, please go to the Tikwm
homepage.