@abiodun25_: #sports #PremierLeague #viral

TheAbbeyoflagos🦅❤️‍🔥
TheAbbeyoflagos🦅❤️‍🔥
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 08 August 2026 07:46:42 GMT
56620
11721
80
2464

Music

Download

Comments

gallant1.0
🫩Ğąļłăñț🫡👾 :
Baba go on your download……….. make person bring me back if he don on am
2026-08-08 23:59:29
2
abdul_fund
Fund💯❤️ :
You fit Dey find 1 goal for 80 minutes make another person Dey find 3 goals 🤣🤣
2026-08-08 18:25:33
318
kingprosper029
PROSPER 🖤🥷💰 :
na goal kick I de play
2026-08-08 23:33:15
1
phyzyfundz10
___Phyzyfundz😎✊🏻 :
The league is upon us 😂
2026-08-08 10:17:22
69
brownismentallydrained
(BRØWN) :
Friendly don finish all my money 😭
2026-08-08 10:04:47
179
jeremyemmanuelboluwaife7
🥷🚀 :
Omor i don too win fr friendly we go again today 🚀✊
2026-08-09 10:36:16
1
thatejiroguy
Mr Ejiro🇺🇸 :
Two different people 😂😂
2026-08-08 16:31:05
40
casami022
￴ ￴￴ ￴￴￴￴ ￴￴ ￴￴￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
I don comot my hand for friendly game
2026-08-08 18:09:14
15
21bandzzz_
Nathan🪾 :
World Cup and Friendly don wound me. Make league start abeg
2026-08-08 10:56:04
7
erukewen_001
B E R N A R D 🇹🇬🇳🇬 :
Guyyy frendly gimme money oooo 😂😂😂
2026-08-08 10:07:44
13
essienub_
Essienub :
The voiceover!
2026-08-08 10:15:59
2
don_stoozi
999 :
I for don dey find any team to go 2 or more goals in a row by now 😂
2026-08-08 09:38:14
26
frank_lin_8
𝙵𝚁𝙰𝙽𝙺𝙻𝚈𝙽 🤍🦦 :
This weekend for sure 😭😭
2026-08-08 13:56:23
4
omo_lile1
A͎B͎I͎O͎L͎A͎ :
i for don dey swear for delap
2026-08-08 14:42:39
6
humbledaniel1759
HUMBLE_DANIEL😊😈✝️ :
Locomotiv Moscow 1UP, Home win either half, Home over 0.5 goals in separate tickets, dem werey full-time 0-0 😭😭😂😂😂
2026-08-08 20:58:06
0
bigznum
99 :
Omo😂
2026-08-08 19:31:14
0
abiodun25_
TheAbbeyoflagos🦅❤️‍🔥 :
2026-08-08 09:34:48
2
holamhi_lekan
007 :
I for don dey wait for arsenal to collect champions league
2026-08-09 05:57:00
1
emmie_jnr02
Emmanuel got banned 💀 :
I for don dey insult Pedro Neto, that guy wan kill me 😂😂
2026-08-08 14:18:33
1
etical_fundz
乇ㄒ丨匚卂ㄥ :
the way una take dey wait for this league ehnn 😭😂
2026-08-09 19:24:46
0
sunkanmi__
Sunkanmi :
very soon
2026-08-09 12:06:18
0
To see more videos from user @abiodun25_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About