@tmax_editz: Connecting dey very valid 😪@MARIOS🫆 @Oga Amos ⭐️ #nigeriantiktok🇳🇬 #fyp #relatable #trending

tmax_clipz
tmax_clipz
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 08 August 2026 08:46:31 GMT
52539
7881
68
500

Music

Download

Comments

gbolite
PRESIDENTIAL :
ah no really need dey settings if money dey
2026-08-08 23:29:51
0
dannyw0rth
Dannyworth💎🕊️ :
The guy need more money
2026-08-08 23:40:24
0
mickey_jacks17
Mickey jacks :
all this one Na lie
2026-08-08 22:39:14
8
chikadibia751
CHIKA🦅👁️DIBIA 🩸👹💯 :
It's all about mindset 💯
2026-08-08 23:01:10
2
deguo2810
deguo999 :
Na over motivation Dey worry una ,,
2026-08-08 23:52:05
0
dy_osimen
DY_Osimen :
Na money self dey bring the connection
2026-08-08 19:39:18
95
savage.fx5
Savage 🫠💔 :
like E go far oo 😔😔😔😔😔
2026-08-08 20:20:52
0
airmarsha
JUST PEACE ☮️ ALONE :
Connection matters ooo my guy wey get money pass me no fit enter places I dey go cos I get the connect him no get am
2026-08-08 18:49:01
20
x248494
X 𖣂 :
Ya Allah Money and networking at the same time ❤️
2026-08-08 20:49:57
14
enny2561
Enny :
which one be him bring him lambo dem send am go house oga get am first connection go come
2026-08-08 21:16:45
2
nasiruramalan453
BIG NAS :
guy abuja na connection na who you know
2026-08-08 20:55:17
7
galantinho_08
GAFAR :
You stand a better chance of getting connection with money than without money.
2026-08-08 21:25:54
6
user077499095
Elizzy :
Na dey setting we call money nor be everything 💔🦥🥺
2026-08-08 08:50:26
12
loveablesoul558
Sammy😍❤️ :
Dayanmo ju owo lo 😂But olowo laye mo
2026-08-08 23:00:03
0
chikadibia751
CHIKA🦅👁️DIBIA 🩸👹💯 :
you guys are all getting it all wrong 😂
2026-08-08 23:02:17
0
nml_luxury_atelier
Mummy's__boi😎🖤🤟🏿💯 :
Cap
2026-08-09 00:20:15
0
nwachi927
Nwachi :
Bro I don guid go one event way them invite me but at the end of the day I feel like say na mistake I take go there, bro see pressure 😂…….. mark my face today, I go get money ooooo e get why
2026-08-08 23:44:22
0
danny_cruz42
DĀNNY CRÛZ🌚 :
connection is very valid!!!
2026-08-09 01:08:13
0
henry.hart92
Henry Hart :
money is connection and connection is power
2026-08-08 23:38:04
0
_juwhuzinterior
Dcjuwhiz :
abj no be Lagos oo 😂😂
2026-08-08 18:54:25
0
To see more videos from user @tmax_editz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About