Them say I nor Dey stay hux na I tell them say the person wey tell them Dey piss for hux
2026-08-08 13:40:07
92
Zida kiddies in Sangotedo/AJAH :
Abi oooooo
2026-08-10 21:51:23
1
Blebo🦋🦋 :
Make we Dey spoil ourselves Dey go 😂
2026-08-08 22:41:10
31
Surebaby :
I know really send anybody papa
2026-08-09 16:10:54
1
Mummy Evan & Zion 🥰 :
How can I repost this so my neighbor can see it because she no Dey TikTok and she no Dey view person status
2026-08-10 11:44:08
8
Nancy Ese :
i once had a friend like that I found out and I ended the friendship I was so bitter because I have never say anything against her to an outsider, I always defend her in public
2026-08-08 11:15:05
18
TRACIE🩷🥹 :
Naso d girl judge everybody give me naso she still judge me give everybody 😹😭
2026-08-08 11:26:48
21
Beckyvibez26 :
I swear 😂😂😂😂
2026-08-08 13:49:17
5
FOOD VENDOR IN ENUGU STATE :
I no really rate some people lately
make everybody just dey🤗
2026-08-08 14:26:38
8
Tee_Gee✨🤎 :
You Dey judge me, me sef dey judge you……this life na judge of the jungle😒🥲
2026-08-09 00:31:01
6
Influence Oyibo :
A word is enough for the wise
2026-08-08 15:21:59
6
Ella~💔🤍 :
An I know say my own go worst 😂
2026-08-08 16:33:55
5
@tf_fashoin :
🤣🤣🤣🤣all of us no good
2026-08-08 11:26:31
6
₣卂I🅃h̶🌹🖤 :
Gbam💯
2026-08-08 15:58:53
3
Nomsky :
Na so bro
2026-08-08 15:04:24
3
nikky :
ohhhhhhhh chim oooooooooooo 😹😹😹😹
2026-08-09 00:34:27
1
Rae💕 :
Gbam😂
2026-08-11 03:18:50
1
To see more videos from user @efetomarhe2, please go to the Tikwm
homepage.