Nor mind them, Even the bible said a laborer deserves it’s wages 😁
2026-08-10 12:10:30
0
FAITH :
If I wan work for God no be you go tell me na me go decide for myself.😂
2026-08-10 11:10:12
1
temitopemoses01 :
You can pass your information without insulting u need to work on your self bro as a response guy. anyway u are right but stop insulting people
2026-08-10 06:35:29
0
🅱️🅰️🅱️S :
Ajeh
For this Ekiti
I go play for one church Omo Dem con deh tell me say my reward Dey heaven Omo i carry one snare go house o
2026-08-08 17:59:06
243
Rothinsofficial :
If every body Dey work for God ,pastors no suppose dey collect salary 😂😂😂😂
2026-08-08 21:08:47
52
mr-prestige :
naso I move keyboard for christ embassy
2026-08-09 16:41:55
26
Ola :
I work at my personal church for free but if I was invited to other church I dey collect my money o
2026-08-09 04:16:20
117
SUNITEA ✪ :
Work for God bro, you reward is in heaven
2026-08-09 17:48:00
49
Da...Happiness..❤️ :
NEPA go whine you...but no panic..
2026-08-08 18:16:07
0
🆔 REECO ⛔ :
Bro e go be for you jor
2026-08-10 07:07:20
1
AlexDml :
You get sense bro you go go far 💯
2026-08-09 15:59:48
9
highbeekay45 :
Sha pray make you no get problem wey that money no go fit solve… cos you already get paid for your services ooo those pastors no go for raise altar of prayer for you ooooo cos you got paid for your services wey you render… peace
2026-08-09 03:15:31
7
D.S.S :
As much as you're making sense.
You can make ur points 👉 without insulting, my brother......😎
2026-08-09 20:37:03
7
Babatunde Adewole :
It’s not bad if you earn from what you are good at doing especially your musical instrument…..but you can as well work for God willingly, Truly God can bless you even if you don’t take money from a church to play for them willingly..!!
2026-08-08 19:16:57
11
Jerry Jasman :
emmmmmmmmm I reserve my comment
2026-08-08 18:14:42
6
Rabbi NJO :
😅😅😅😅 you’re funny bro, very funny, very very funny! I reserve my comment, all the best! If Nathaniel Bassey been follow money, trust me he won’t be where he is now, you may be right but there’s always a way around everything, I get your perspective but … God bless you 😎
2026-08-09 20:40:11
0
STRIKER💫🏆🌊 :
I carry church piano after playing for 2 months without salary omo them pay my money still beg me to stay me wey don get better offer😂
2026-08-08 19:09:38
5
Ìfẹ́olúwa :
Come play for my church bro, my God will bless you
2026-08-10 13:38:24
1
oluwafemi :
but remember u start from church
2026-08-09 19:27:10
0
Cee_Jay :
You neva go program make pastor fold empty envelope put for your hand.
2026-08-10 09:14:43
0
oluwafemi :
some people go use a little money to chase away there helper
2026-08-09 19:34:53
0
Kimmah Bankz 💳 🇩🇪🇺🇲 :
people just dey wise 😂😹
2026-08-09 20:45:15
1
Freshkicks :
Increase ur charges my brother, so you can buy solar self ,,,money Dey church oo
2026-08-09 13:45:29
4
To see more videos from user @ibe_sax, please go to the Tikwm
homepage.