@kirayti: #codm #codmobile #callofdutymobile #kirayti

kira
kira
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 08 August 2026 13:14:29 GMT
320854
34028
386
1029

Music

Download

Comments

forryonedrade
💊41💔 RICHDROPOUT🥶 :
For my lobby na here you go die 😂
2026-08-08 15:12:50
1026
s.k.y516
$.k.y :
y be say me I no dey ever see this kind lobby,my lobby dey always be like say na either wicked,depressed,frustrated people full am everytime. u no go ninja pass that first one wey u climb defender wey u go go down....but normally u good...u deserve d flowers❤️No hate speech
2026-08-09 12:18:47
5
lesegomokoena48
LeeJ🎯👾 :
unemployment is too high💀😭
2026-08-10 14:00:44
3
mide_biggi
OTUNBA 👑🤍 :
If this one meet you guyyy
2026-08-09 12:16:04
5
aliceya17
Aliceya Hill :
Una go hate tire this guy good pass all una fave combine 😭😂😂
2026-08-08 19:38:59
62
zenin.sndz
Zenin Senpai :
Bro wanted to run but remembered he's KIRA🔥
2026-08-09 11:19:25
78
hermajesty_93
Chisom💓🌸 :
I need a gamer boy
2026-08-08 14:38:23
16
nhastyjeecomedies
KING 👑 OF CREATION 🌎 :
Omo some times I go ask which lobby be this cause this can’t be my lobby bro in my lobby a full squad team you need to take them out one after the other from a long range them no born you well go close bro look at how they are even shooting in my lobby them go beam you with snowboard even if you Dey fly with am with your ninja them go beam you before you even reach your preferred location
2026-08-09 11:46:26
29
khaleefasarkinzane
Khaleefa sarkinzane :
:For my lobby na here you go die 😂
2026-08-09 07:18:05
22
drayx237
ZÊÑØ :
if them born you well make we go 1v1
2026-08-09 18:18:46
8
daddyadex8
daddyadex :
For real bro you good but no try this for my lobby ooo 😂
2026-08-09 06:27:40
10
merlin.yti
Merl1n :
MENTOR
2026-08-08 13:47:52
20
mayor19364
M@YoR🫆 :
You good after me
2026-08-08 13:19:16
45
dubai_money0
Dwf~Uche★🦅 :
ChatGPT confirm am
2026-08-08 14:00:10
51
swagcheck26
Swag Check🆙 :
when your good , your good kira good abeg 😅
2026-08-08 16:52:10
8
teekay7.11
TEEKAY :
So na 3shotgun blasts Dey blow up chopper now, lol
2026-08-08 15:31:27
11
To see more videos from user @kirayti, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About