🦡 :
How you people take Dey do am abeg, if Nah for hustle game , nah since 2018 I don Dey game , and nothing really change than growth , no phones , no car , nothing, just hope and God , and those new signing guys don gö far far pass me like, and now sef , I don give up , I’m still a graduate 🧑🎓, done with Nysc sef , nothing nothing, Omo I’m tired of this life I swear , nah everyday I Dey cry 😢, no money to buy food not to talk or pursuing any goals again . Omo , ok all on Göd sha . Take care
2026-08-08 19:10:52