I swear I swear 😭🥺🥺🥺😭😭🥺🥺🥺😭😭😭😭😭😭😔😔😭😭😭😭😭 dem dirty me but I know God will clean me 😭😭🥺🥺😭🥺
2026-08-09 01:45:16
15
Dillard John :
I swear, but I declare upon myself that the curse be broken that whatever the depth is let me be able to pay,I quest for God's grace to succeed,I call upon the God of Abraham , Isaac and Jacob not the God of my forefathers because their own didn't work out.
2026-08-08 23:06:34
3
Brainy Julius :
I'll be the first professional footballer in my family
2026-08-10 13:15:11
5
Auto Guru :
this 1 no be content oooo, na reality you dey talk so.... but i thank God i Do am excess and i survive am oooo.... all thanks To God ooo my Bro
2026-08-08 22:01:23
18
SAD BOI 😞 :
God pass then with small juju
2026-08-08 22:59:40
3
Muda :
Dey don fight tire but I no fit let them win
2026-08-09 22:12:18
5
Gehgeh 𝘉𝘰𝘪💔 :
𝐢 𝐬𝐰𝐞𝐚𝐫 𝐛𝐫𝐨
2026-08-08 22:52:16
6
musty 001 :
one video for me ooo
2026-08-08 20:49:11
6
🦋ESTHER🦋 :
Amen 🙏 amen 🙏
2026-08-08 22:01:46
5
Vera :
Amen 🙏🏾
2026-08-08 23:12:07
6
Ajegunle Blood :
So no be my fault self
2026-08-09 00:27:07
5
AYOMID3🖤 :
I dey face the hell out the shit like this me wey guide Ino get up to 10k for aza this family ehhh omo
2026-08-09 08:12:21
9
Re’ut🫧 :
I talk to my papa about digital marketing and content creation for 100lv after baba promise the money as we calculate ,the man take months to send only 30k for 200lv baba use my sturborn disown me. Till now I never see balance 💔💔💔
2026-08-10 03:51:26
5
𝓣𝓪𝓫𝓮𝓵𝓵𝓪!💕 :
I go do am, God never fail me
2026-08-10 16:10:57
3
G𝒊𝒇𝒕𝒆𝒅 C𝒍𝒂𝒔𝒔𝒊𝒄🇬🇧 :
You make me cry 😢
2026-08-09 17:40:09
2
To see more videos from user @abig_edit, please go to the Tikwm
homepage.