@mc_commonsense: Them say JOY no get JOY 😧🤣 #joblessbillionaire #explorepage✨ #interview #joy

Common sense
Common sense
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 08 August 2026 20:54:00 GMT
424661
20613
1541
3197

Music

Download

Comments

ifutor4
King❤️❤️ Solomon :
Joy way no get joy
2026-08-11 20:47:38
1
joyousbae4
Official_Joy Gabriel 🦋☮️ :
Abeg make una no allow my boyfriend see this video ooh😂
2026-08-12 13:23:53
1
victoria228m
mhizblessed :
Joy stubborn yes but they all have good hearts
2026-08-10 10:44:02
322
sarmata27
sarmata :
Wentin we do again 😂😂😩
2026-08-11 23:26:29
1
iam.joycejohnny
Jonny Joyce :
No be precious again?
2026-08-11 11:37:15
139
kenzofrank800
kenzo frank 🥰🥰 :
Na lie oooo my joy they give me joy abeg 😂😂😂 I too love that girl
2026-08-11 01:10:05
2
joy.baby764
Joy baby :
Which one be joy are you guys okay
2026-08-10 07:55:51
90
user929713940380
sechael the only🥰😍 :
joy wey no get joy🤣🤣😂😂
2026-08-12 10:52:29
7
favouremmanuella68
🫦Favie🌺Bae🫦💝🌹⛎ :
omoh people wey dey answer joy con gather for this cs
2026-08-10 10:57:00
26
chigozie103
Joyce :
Joy is always good until u wyn them 😂
2026-08-11 12:07:56
23
joy.beauty5128
Joy beauty :
which one be joy are you guys okay ooo
2026-08-10 13:24:34
24
ucheancoa4h
sandy :
Emmanuel and Joy suppose marry be that because two of them dangerous 😂😂😂😂
2026-08-10 10:36:53
5
oluchi666
Oluchukwu❤️ :
No be precious again 😂😂😂
2026-08-10 16:49:46
19
precious.peters
precious peters :
Thank God say una done leave us focus on joy 😂😂
2026-08-11 16:08:21
6
mc_commonsense
Common sense :
Joy come answer ooo 😅
2026-08-08 20:59:51
7
ongodfc1
ØN GØD 🚀✅🪓 :
me too 😀
2026-08-08 22:44:31
2
joakim6716
VICTOR :
shaii
2026-08-08 21:00:09
2
profit8407
PROFIT :
but my own is lovely
2026-08-10 10:25:28
2
bella.red.and.red
Bella red and red :
Jesus Christ my name is Joy 😂😂😂
2026-08-08 22:35:54
2
joyfu890
joyful 🥰 :
Jesus Christ!!! I don die
2026-08-10 10:22:56
1
godday457
godday457 :
Omo I swear my joy
2026-08-08 22:27:32
1
donpeaceefiong
fine boy :
is joy Sir
2026-08-08 22:49:33
1
To see more videos from user @mc_commonsense, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About