@mosesabichele: Jeffrey Benson and Habby Forex taking $50K profits at Peller’s wedding… he no get where them no fit trade 😭🔥

𝕄ø𝕊乇𝕊❄️🧊
𝕄ø𝕊乇𝕊❄️🧊
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 08 August 2026 21:07:57 GMT
316227
20915
129
81

Music

Download

Comments

nero_wiz_44
Nero Wiz❤️🦅 :
lol whe market don close
2026-08-08 22:42:09
628
jayfrosh030
JAYFROSH✡️✡️ :
Na lie market don close na weekend wey dey na
2026-08-09 06:57:56
183
benxxy1
BENXxY🦉 :
so make them use another person own delay their own abi??😏 ok naw 😂
2026-08-09 00:09:46
801
mconel7
Rock commander :
Money first bro
2026-08-09 18:12:47
1
juwonvepnw5
oyinloye juwon :
omo na you go give them food chop
2026-08-08 23:46:17
175
youngbros8
Marvy.j :
they didn't respect peller as how shey nah peller go give them money chop.nih😂
2026-08-09 06:56:09
29
raiden.126
THE PHILOSOPHER :
Market no Dey hear respect
2026-08-09 17:52:12
0
igwechukwuebukafx
forex trader :
you no go understand bro
2026-08-09 17:18:56
0
giovanniklein4
giovanniklein4 :
Make them leave wetin make dem qualify for the wedding 🥴
2026-08-09 17:46:51
1
wrldofpraise
💔🥹😔 :
Respect peller ??
2026-08-09 09:19:38
26
shark_szn1
19 :
market open on weekend and I no know? 😳
2026-08-09 08:29:48
8
jay_denn.0
𝕁 𝔸 𝕐 𝔻 𝔼 ℕ🤍🫀✨ :
Una just go dey caption anyhow 🤦
2026-08-09 05:56:27
21
crown03_
Crown 👑🖥️🖨️ :
Habby dey sleep ni o can't you see how Jeff uses scope tap him
2026-08-09 15:48:50
7
mosimi3
MoSimiloluwa🧃🤍 :
Bro do better with your caption 😒
2026-08-09 07:16:12
0
khalidabdul360
Khalid :
Ochacho don dey pressure dem…. Dem dey double dere hustle 😂
2026-08-09 10:36:26
5
shola2247
S H O L A 😒 :
After they respect peller finish e go buy private jet give them 😏😏Abi?
2026-08-09 10:24:13
6
alamin_fr
FRE$H_SYN🌪️ :
shay na them go respect peller abi na peller go respect them??!?
2026-08-09 11:09:14
2
_muhmd_san
PAIN :
how much the respect go give them?
2026-08-09 02:00:49
5
mendyblaq8
Eric 🦂 💜🚀 :
u know how much them spend omo leave this guy's make them hustle guy..😂😂😂
2026-08-09 06:10:42
4
colognevendors01
Perfume wholesale :
Mek dem respect peller for trade wen dem de trade bc no be money dem go spend there
2026-08-09 07:05:16
2
durah_chase
chase :
as how nah make them no make money ni
2026-08-09 05:20:05
3
real_fawas1
𝐑𝐄𝐀𝐋𝐅𝐀𝐖𝐀𝐒🥷 :
If he reach your turn no trade😂
2026-08-09 10:19:49
2
kuzzybaba
kuzzybaba :
na lie they can't trade market don close 😏😏
2026-08-09 00:46:24
3
user1090323197622
~Fearless🥷 :
Make them no respect their bank account 😂
2026-08-09 05:51:19
1
To see more videos from user @mosesabichele, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About