@officialboi064: This person go think E don see clients 🤪🤪🥵🥵🥵

OFFICIAL BOI 🌏🌏
OFFICIAL BOI 🌏🌏
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 08 August 2026 21:42:11 GMT
41407
2389
152
78

Music

Download

Comments

kee_famous
🗿K££F@MOU$🫂💈❤️ :
I dey follow up to learn new update o
2026-08-19 14:04:17
1
mondaynozi
𝙼𝚘𝚗𝚍𝚊𝚢𝚗𝚘𝚣𝚒🛡️🧱 :
The way go think say him juju done Dey work ni, nah so he Dey give command any how 😂
2026-08-19 13:07:54
13
bhad.coke02
Bhad Coke02$ :
You no try oooo😂
2026-08-19 12:54:06
0
midebypass
B̸I̸G̸ M̸I̸D̸E̸H̸ C̸H̸A̸S̸E̸ ༻ :
Nah so 1k Dey drop ?
2026-08-19 13:39:56
9
kandihezx
🌴_Kandi Hezx_🌴 :
How him cef think say if fit get de card on TikTok 😂
2026-08-19 00:24:20
3
mide65662
Mide🪖🧑‍💻 :
He go don dey plan how e go take lock u😂
2026-08-18 17:02:47
82
jum_oke01
Jumoke :
If you block Am he go con Dey think say he get bad luck or spiritual problem😂
2026-08-15 12:54:24
77
blackertexas001
BlackerTexas :
make una gather here if you don do this kind thing before 😅
2026-08-10 03:44:10
81
april042010
🐉ØŁÛWĄPĘŁÛMĪ♈ :
Guy abeg for part 2 you go tell am say make e use voice note tell you the name of the card wey e want
2026-08-14 22:00:39
9
kasie.dilla78
Kasiedilla :
So we Dey nurse ourselves bro
2026-08-11 14:55:53
12
forlar501
HÄRDËŸ FÖRŁÄR🏀🏀 :
Me self don used the picture wey the guy don used as profile picture in 2025 😂😂
2026-08-08 22:28:49
8
user1545171127849
Abduhl Ayomide MI :
yoo bro
2026-08-14 17:36:35
0
ayinde4872
…..🚸🫂 :
He go Dey calculate how he go spend the money 😅
2026-08-13 07:47:32
0
ayomidey412
😈👹★彡[ᴛʜᴀᴛ ɢᴜʏ 👓]彡★👹😈 :
You self get time guy 😂😂😂
2026-08-13 18:40:15
4
mmaximum07
Maximum👿🦍 :
This thing no sharp
2026-08-14 22:41:35
2
qualitydc4
Q͓̽U͓̽A͓̽L͓̽I͓̽T͓̽Y͓̽ D͓̽C͓̽🤱 :
What app be that
2026-08-14 07:39:35
1
To see more videos from user @officialboi064, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About