What about us wey no get bae make Una find one relationship put me Ejoor๐คฒ๐ฅ๐
2026-08-10 05:47:20
21
โจgurl๐ :
Like for real ๐ง o me sef shock
2026-08-10 08:19:20
13
RACHEAL :
My own na from insult to beating now I block it everywhere and heโs begging again ๐ญ๐ but donโt know if I should just leave it or go back this pleading much
B4B4 my babe no fill do without me buh now he no really send my papa โน๏ธ๐๐
2026-08-10 00:36:50
44
๊ง๐เผYES, I'M AYINKE PRIDEห๐ฆเผ๊ง :
I love as you dey reply to people comment ๐
2026-08-10 08:18:30
19
Kemisola๐๐ :
he con still add "I'm not sorry to say that" ๐๐
2026-08-10 10:34:30
7
Florence Oluwabukonla :
B4B4 my baby cannot do without talking to me or call me in a day now he don finally ignore me no text no call ๐
2026-08-10 03:34:26
9
MIDE ๐ :
B4 B4 my babe will call me every day and ask me have(I eaten? Am I OK?) then if I say no immediately he will send me money Buh now he no send my papa ๐he no even care again ๐๐๐
2026-08-10 05:58:35
5
๊งเผ๐ซงydk.ADE๐ฆโค๏ธ๐๊ง :
Ajeh no be only you I don tired of the course๐๐ญ
2026-08-09 18:32:05
13
๐๐คvineeee๐ :
Omo ehn๐๐๐ the thing shock me
2026-08-10 06:22:01
5
โโก๐๐๐๐๐๐๐ธ โกโ :
B4 B4 my babe no fit look
my eyes talk Buh now he
don dey tell me are you okay.
๐๐ญ๐ค