@just_mecho: 😂💔#fypシ゚ #🙂mecho #viralvideos

🤴🏾M̊ E̊ C̊ H̊ O̊
🤴🏾M̊ E̊ C̊ H̊ O̊
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 08 August 2026 21:57:51 GMT
123047
27144
288
2757

Music

Download

Comments

slimshawty20
ADE❤️‍🩹😌 :
My mama think say I be virgin ☹️
2026-08-10 07:23:21
2
emp_1r3
THE _EMPIRE🤝🎭 :
my pman ask me if 140k go stand for my account 😂😂😂
2026-08-10 09:47:57
16
dy_2255
Destiny🖤 :
My mama see my balance. She go meet pastor guy😂
2026-08-09 17:33:54
555
soft69065
Soft⛷️ :
Sapa catch me small my mama say make I go do work say dem go pay me weekly 15k 😭 na once I burst cry
2026-08-10 07:59:43
113
ruthilious1
🍒 :
Not my mom though bc she made me touch my first 6 zeros🥺
2026-08-09 10:27:08
552
tem_zy5
TeMzY🫩🪖🥀 :
My mama tell me say 300k go change my life lol 😂
2026-08-09 18:43:06
521
_ibrolee_
… :
I tell her shey my phone na 200k we still never settle the matter 😭😂
2026-08-09 13:01:53
170
khonphydenz
confyfelix :
Why my own con different, the money wey my mama think say I don touch I never even dream to get am, the woman too rate me😩😩😩
2026-08-09 19:55:45
7
loaner_0
. :
My own mama see me finish oo😂😭
2026-08-09 19:26:30
5
big_tiz_
big_tiz_ :
My own mama know say e Dey ground ooo .
2026-08-09 18:16:29
43
nostalgic_cameraman_wtf
Clement lucky_wtf :
first dem underrate, after finding out, dem overrate😂. to believe say you no get go hard
2026-08-10 06:24:33
27
elie_jah1
ℰℒℐ𝒥𝒜ℋ🪖🥷 :
My mama no go believe if I tell her price of my phone (16pro)😂😂
2026-08-09 18:45:57
6
awazi918
NAMO❤️‍🩹 :
Real my mama the look me small 😂😂
2026-08-09 08:53:03
6
4aronyt_yrbf
AaroNyt🌙✨ :
I told my mum I bought my iPhone 70k from my course mate because he needed urgent money, but I gave him 40k first remaining 30k. She ask me say where I see 40k? I say, Shay my papa Dey send me allowance for school, I Dey save am till e reach 40k, she come say ok. 😂😂😂😂
2026-08-09 11:31:02
201
justbabyteee
justbabyteee :
My papa say make I go learn tailoring dem go Dey pay me 22,500 as per empowerment program. I told him I’m not interested the man Dey vex 😭😭
2026-08-10 09:01:01
10
favcelebrity01
Favcelebrity01 :
My mama first see two iPhones, 1 samsung plus 350k weh I press for her hand from that day, she start to dey rate me as man😂😂😂
2026-08-10 05:46:55
10
im_luka1
𝑳𝒖𝒌𝒂 🧃 :
I dey earn pass ma papa but the man dey come through for rainy days …. 😅😳omo men that’s crazyyyyyy
2026-08-10 09:30:27
11
efikchiii
Chioma💕 :
My mom can’t even say that to me fr 😂😂😂
2026-08-10 08:33:31
7
To see more videos from user @just_mecho, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About