Na Una no understand them still dey relationship 😅
2026-08-09 10:00:30
485
REAL AYOMIDE👽💙 :
maybe rashidat don drink, but why this sound?😏😂
2026-08-09 06:46:09
11
❤️OKAN LA WON❤️💯 :
I just like them together 💯😂🙏🥰
2026-08-09 06:57:24
212
kaffy gold :
I love them together 🥰
2026-08-09 22:21:56
1
𝕷𝖎𝖙𝖊𝖊𝖓🤍🌴🏀 :
Buh why this sound nah 🫴🤦😹
2026-08-09 11:54:45
64
THE BOY 👦 ON🥰 CAP 🧢 :
guide ooh
2026-08-09 23:13:08
2
𝓓𝓪𝓷𝓭𝔂🪫🥷🏻 :
Omoh this sound Ehnn 😹😹😂😂
2026-08-09 17:40:51
2
Hh :
All this one no concern me na food I find come
2026-08-09 09:40:08
118
❦ :
Ino fit lie for una.. na wetin happen here be say e don tey wey Rashidat don de find how she go take close with Jo blaq i think they’re not close like before maybe both of them had a little misunderstanding, so she con see chance now with better Shayo una con say make she no rock Jo blaq, na why this thing surprised una 😭😂
2026-08-09 16:07:52
14
BigBlevø :
Joeblack na we re 😂
2026-08-09 18:14:38
2
mick 🚀 :
for inside party oo
2026-08-09 17:16:22
1
𝓦𝓘𝓩𝓩𝓨🪖💸 :
Still cool man 😂
2026-08-09 19:07:32
1
King Tobzy 👑🤴 :
Which kind sound be dis abeg 🥺😂😂😂
2026-08-09 20:41:19
8
uthlove :
She no send anybody 😂😂
2026-08-09 19:55:30
28
Olayinka091olayinka :
Omo girls mad gan ooo 😂😂😂😂
2026-08-09 08:54:11
57
Samora :
talo ba ti eyan je bayi😂😂 abi this sound no come too much😂😂
2026-08-09 12:19:20
37
able :
On a shayo level 🙈💕👍
2026-08-09 12:59:21
9
Olayinka091olayinka :
Nah this sound funny me pass
2026-08-09 08:56:26
17
NO checks 🔋 :
No worry! Una go soon Dey explain for live now
2026-08-09 09:50:06
15
Abdulsamad❤️🥇 :
Jo na bad boii 🤣😂
2026-08-09 06:56:45
15
To see more videos from user @realpoundstv, please go to the Tikwm
homepage.