Hope you know that snap score increases if you open people’s streaks right?
2026-08-09 21:17:54
491
❀𝐶ℎ𝑖𝑐ℎ𝑖❀🙂↔️💕 :
I get two snap acc, anytime I go my babe side I go switch am to the one wey get 40 snapscore I go switch am to the normal one if i don comot.
2026-08-09 20:33:30
257
卄 乇 几 尺 ㄚ😡 :
That app Dey confuse me lol😂
2026-08-10 09:16:04
54
Jessica💋 :
I don’t think you people know what snap score means 😂
2026-08-09 21:48:41
53
MR CĦ 🖤🙂↔️ :
Na only me no understand wetin them dey do for snap
2026-08-10 05:50:53
59
𝓠𝓾𝓮𝓮𝓷💕🫧 :
Sitting at 1.1m 🙈😹.
2026-08-10 10:57:30
41
BROKEN 💔🥀 :
nah only me no sabi use that app 😫?
2026-08-09 10:44:30
33
!🖤Faramade🖤! :
Since 2024 I still never understand the app 😅🤧
2026-08-09 21:50:17
9
user25552078561 :
Snap scores is not only keeping streaks is the amount of time you post on your story,view people streaks,streak people and view their stories too not everyone with i snap scores do streaks that’s what I’m trying to say for people that don’t know
2026-08-09 22:17:34
9
Sweet _soul ❤️💋🦋🥀 :
Me with 3k self never see babe 😂😂😂
2026-08-09 22:55:32
9
B💕 :
Two years now😹my own nah to do video and post on WhatsApp 😭😂
2026-08-09 22:46:23
11
mirabella ᥫ᭡ :
Me nko I just de exist for the app😭😂
2026-08-09 22:08:47
6
예쁜 황소자리🧚♀️🩷 :
But guy with 1m snapscore na pastor right ?
2026-08-10 20:54:33
1
𝑀𝒾𝓇𝒾𝒶𝓂🖤 :
Make nobody judge me abeg!😭
2026-08-09 21:07:24
5
Vee😻 :
Sorry 😔😂
2026-08-09 20:58:27
11
light bby💕 :
Jokes on you 4m😂
2026-08-09 15:59:14
27
:
E get one wey get 1m ehn say nah me ehn love ohh😂
2026-08-10 07:11:34
9
🌸Ada Nnmadu :
My snap score is 1m something de play if u no won date me de go na😏😏 next person pls
2026-08-09 22:24:27
6
ALABI 🪖💚 :
Too low 😂
2026-08-10 07:51:08
18
Badbitch_ever :
Me wey Dey go 2M soon😂😝
2026-08-10 08:38:07
7
Swiss 🦢 :
I no sabi anything for that app🤦♀️
2026-08-09 18:08:52
6
To see more videos from user @badboygrae, please go to the Tikwm
homepage.