The third slide, my babe tell me make I find one junctions dey do indomie🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣. I couldn't help it brrrrr🤣🤣🤣🤣🤣🤣. Me wey dey cry before just burst laugh
2026-08-11 22:05:16
1
𝐘𝐑𝐍✞🪖 :
Like dem just Dey fear 😂
2026-08-11 10:10:22
2
ThatBoySings SZN💪🏻💕 :
Your creator wish make I see the money wey I go use see bigger bag 💼 💵 💯🕯️
2026-08-11 18:05:43
3
MARIO :
this no be lie o 😭
2026-08-11 12:26:31
23
zuko09_ :
i day miss am everyday
2026-08-11 16:57:31
1
Faith 💞🤍 :
Third slide ❤️🩹
2026-08-11 22:56:32
1
Leesky👊🤎 :
This one enter my head 👊
2026-08-11 15:15:04
5
filly :
Omo you dey give me joy😂
2026-08-09 23:47:47
8
𝙍𝙖𝙮𝙖𝙣𝙙𝙡✨ :
first slide yenk me 😭😭
2026-08-11 11:16:36
2
B.O.B :
If I no follow u know say I be Jude okoye
2026-08-10 00:49:23
2
GODsFAVOŰR🐐 :
Omo last slide..Muzz me 😂
2026-08-09 20:16:03
8
drey13049 :
First slide fb ads wan finish me
2026-08-11 13:51:06
1
Trenova 💫 :
this one so
2026-08-11 13:02:55
7
Mjb Wunmi✨😤 :
Ajeh ✨ emi idan 😂😔
2026-08-11 17:20:43
1
meetwale🐂🀄️. :
whatsapp yaa
2026-08-11 10:29:20
1
_Olasubomi :
2nd slide. Una don collect this one too😂
2026-08-09 22:54:12
2
Altura✨ :
My WhatsApp go hear work 😂
2026-08-11 10:01:24
1
Nuc Nyc :
Hm
2026-08-11 21:26:10
0
To see more videos from user @ghostdami3, please go to the Tikwm
homepage.