Abali = hood, pep = De alright, 5kpa = N5,000, enviros = environment, physical = hard notes, SMG = smag (he used it wrongly), chawos = eat, no be Childs = it's not easy. Lap = approach, segemenge = give, handover, nav= navigate, leave.…. Add yours 😁
2026-08-15 21:39:15
69
PRINCE OF TIKTOK 🤴🌍🚬 :
Na this audacity dey make my kafa dey scatter. Wida?! See this kain misyarn wey dem carry come dey run. If na me dem try this one with, abobi, dem for don enter garni mode sharp sharp. I for don kpor their whole movement, cutout their steeze, lap the nonsense comot for body, then give dem one proper PH reset. Dem no go even sabi whether dem enter or na dem waka come. I swear, dem for collect premium gbege plus street calibration. Na who send dem come test person kafa like say ground no get owner?
2026-08-15 14:56:55
10
yachie419 :
You Dey see person wey wan compass chaolin him still wan coordinate small rubs for menace, you wan go voltage am massive billing? I Dey laugh!!😂😂
2026-08-16 07:17:44
13
st.elsewhere__ :
Their headpan na shaking tree 😂
2026-08-15 07:17:05
8
chima :
if na me I no go even HO am any RBS🤣
2026-08-16 17:34:23
6
TORO :
What’s the pass🤝
2026-08-24 17:12:35
1
bannieschoice1 :
TikTok add voice note for comment section 😂😂 Abeg
2026-08-16 06:47:32
2
commander Jagaban of pH :
Rugged you Dave, Commander Jagaban of port Harcourt feel you⚓
2026-08-15 12:12:07
6
#Droid. :
triangular Compass
2026-08-17 11:13:14
3
The.Versatile.Man :
Omo ehnnnn this settings too choke! World people !
2026-08-19 05:06:20
1
HUNCHO 💸💸 :
Guy u too sabi ph slangs 😂❤️
2026-08-17 17:38:34
2
Golden09 :
cast dem lost, ASAP
2026-08-16 06:15:03
1
dwf__Lævî Dä ★🇳🇬 :
you too much ❤️
2026-08-14 15:37:27
3
🍀✨Šaint Mezie B.t.c📊💹 :
Them dey jonze Alaa
2026-08-15 08:48:27
4
Elder🇨🇲🇳🇬 :
SMG na short of smag
2026-08-16 18:57:16
2
Emmabillions :
I dey laff
2026-08-15 20:54:47
1
Mr. jelly💗💕 :
Them dor ment 😂
2026-08-16 04:46:51
1
ezinna30 :
if at all snr man
2026-08-15 22:31:19
1
TIMELESS TREND DECOR :
Once I hear Alaaa
2026-08-15 06:00:14
2
youngchief_of_warri :
Them sabi give price for Iwofe ehh 😂😂
2026-08-15 09:00:55
1
MaNu😈👻 :
Sengemenge the smag…. Package the food😂
2026-08-15 22:21:09
0
To see more videos from user @bigdave.35, please go to the Tikwm
homepage.