all this one na less
my mother carry firewood wey dey on wey she dey use cook stone me for Head till now that scar still dey and hair no dey grow there
2026-08-10 16:34:02
10
STITCHESBYENORE✂️🧵👗❤️🌷 :
You nor talk the one them go hide for back of door wait for me Abi na the one them Dey wake me up for beating Abi na face slap for center not side slap oo🥺🥺
2026-08-10 19:54:44
2
Tasha-x :
knife sef, phone, bottle wetin she neva throw at me
2026-08-10 18:19:08
3
beauty baby 🥰🥰 :
hmmmm
me my mama don break my head with bottle 🤣
2026-08-10 18:53:46
3
iya asake :
I haven't experienced it before 😊😊
2026-08-10 15:05:49
2
De vine :
u are missing something
using back hand to slap 😂😂 na dis one I experience most
2026-08-10 11:35:13
45
M@Ř VÎÑ🌍🌴 :
don't say that have ever been stoned a pot
2026-08-10 19:56:11
4
Thatgurlfaith :
every thing done touch my head 😂😂😂
2026-08-10 15:44:46
6
ASA NWA :
my mama not stone she dey use ooo
2026-08-10 14:10:27
6
MHIZ ROYALTY 💎💎💎💎💎💎 :
my mom say she use everything for me
2026-08-09 19:01:12
10
Ëviîl ɠõɗɗẹ̀ṣṣ 😍🥰👿👿👿🌝🌚 :
aswrr me Na slippers then I go run 🤣🤣
2026-08-10 13:32:02
7
@ They call me christie 4 real :
ajah I go lie for u?
2026-08-10 13:42:20
2
❤️💝💖❤️🩹 :
Swrz😂😂😂
2026-08-10 10:46:01
6
Queen town :
I swr😂😂😂😂 me broom
2026-08-09 21:13:47
6
Omosebi Esther :
I haven't experienced it before 😊😊
2026-08-10 08:04:55
13
blera eko :
I swear
2026-08-09 14:56:54
4
🖤🖤🖤🖤 :
all of the above
2026-08-10 13:22:53
1
Glare 005 :
you didn't finish the listed item that silver iron cup that has a cone shape my mom will use to stone me .😅😭
2026-08-10 18:23:44
3
Loura Allison :
at list na all this one's
my mother use block ice fish stone me 🤣🤣
2026-08-10 17:51:10
2
Big beautiful beauti 001 :
Me where me goal keeper for my mama throwing instrument
2026-08-10 17:27:59
4
⚔️⚔️🎮🔥💞GȺBRƗEL OJO 🔥♰乂❤✨🚬 :
shey i go lie for you
2026-08-09 18:30:31
1
💫 Amara ✨💕😘 :
Like ehhhh 😂...she even pour u saliva join😅
2026-08-10 16:44:10
1
natashalisa552 :
U dey craze🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-09 21:06:53
1
ogoo_läurã!💘🥰 :
so that means am a good child??🤨🤨
2026-08-09 19:38:17
1
To see more videos from user @daveytv5, please go to the Tikwm
homepage.