@osialigned:

OSI ALIGNED🧘🏾
OSI ALIGNED🧘🏾
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 09 August 2026 13:09:36 GMT
675488
77536
2070
3090

Music

Download

Comments

base_myr1
ABRAHAm :
so the snooker way I dy go play na free?
2026-08-09 15:39:18
2353
midegold_
Mide Gold :
Broke or rich I must play snooker and soccer
2026-08-09 16:04:54
1465
kvng727
Kvng :
Una day talk oh
2026-10-04 20:20:03
0
zamani.nn
່ :
Na from there see finish Dey start, na why I Dey alone😂
2026-08-09 15:02:20
744
jas_per001
️JAS PER🪖 :
Oya as you give advice finish drop update😂✌️
2026-08-09 18:55:11
553
edgar223451
Edgar :
abeg wetin make i do
2026-10-04 13:46:29
0
lucyliu812
Lucy Liu :
Omo eh belike na to voice out here, for more than 6-7months now person never see sli not even Slip💔😪 insults don plenty, I had to go home yesterday e reach dis morning I make up my mind to go work at least for 2months collect salary to use restock and lock in again full time, I don't knw sha but I have been battling with myself over dis decision, all deh boys wey I deh do big boy for lol, omo I made up my mind oo instead to go follow em play to receive more direct insults e better I work for company any gossips at least no be for my face na third party 💔😪😂 life don humble me to core since dis year, me wey run levels inside December almost 300-350k in total e no bring even $50 on God, I don back am up with strong prayers and yes lately I'm beginning to feel alive again I don't knw sha but men we need to be very careful where we step our feet's into when it comes to all dis spiritual levels💔😪 if u guide to lock in abeg lock in, if u no guide for lock in step outside with purpose and direction, set plan-B for any decisions u wan take.. I know God is somewhere close to bring deh breakthrough ❤️‍🩹🥺
2026-08-10 10:41:08
338
marchandiseefe
Very Tall Man :
NA TIME E GO TAKE, ALL OF US GO LEARN NEW THING'S. 🥳
2026-10-03 10:06:25
0
visionlaundry
VɪSɪØN†LΛUNDЯY :
live hit me real hard na once I first my codm account make I fit concentrate
2026-10-03 22:09:02
0
paulstewart671
Paul Stewart :
that Scottish waka go far 😂
2026-08-09 14:03:46
870
pascal_xl0
smurkio👽 :
So going out to ease stress na bad thing now. I don die abeg. Rich or broke I must play ball oga
2026-09-07 13:34:17
89
pierrerieu094
Aida Cako :
people coping mechanism dey different. Stay locked in but still dey step out sometimes, there are some life changing informations you won't get being 24/7 indoors.You must find balance. Just not be at every random places that doesn't aligned with where you want to be in life
2026-08-09 14:53:08
428
rebelliousandstubborn
REAL LIFE :
Comot emotion for this life journey
2026-08-09 14:00:18
1549
youngsomachi
SOMA✨ :
Una gree share update ?
2026-09-05 15:24:37
67
katechukwudi16
katty :
male bestie needed
2026-09-07 10:41:34
11
lambano00
EBUKA :
E get why dem say truth is bitter.. Guy na truth you Dey talk sha.
2026-08-09 16:13:54
166
user8690270752018
marvionyx :
na for club my uncle wey finish university that year jobless meet one chairman like dat normal chilling boom bro dey work for better position for FIRS bro life no get manual just pray for grace for everything you do
2026-09-06 19:10:18
46
tochi_7g
Tochi_7G :
Omoh thank God say both the snooker oo and the ball i no sabi play anyone😂,
2026-08-09 15:23:14
14
sunday4u2
sunday4u2 :
And I been wan baff go play snoka oh guy you the craze 😂
2026-09-05 15:10:06
6
brandonlev6
Brandon levek :
Learn to sit with failed people sometimes ….because they don’t have ego but experience
2026-08-09 19:42:25
185
ayax_ix
$entro Tech :
Owerri boys don collect 😂😂 dem too like snooker
2026-08-09 14:41:44
153
bestikas0
Bestikas Mindset 🧿 :
The man who understands himself is more dangerous than the man who simply works hard.
2026-09-01 13:27:35
8
ibukunoluwa_godneverfail
OLASUNKANMI ❤️🫂 :
Anything wey you like talk...you see that everyday 4pm football and Sunday morning football i no fit leave am. Thank you, its all love. 🫶♥️
2026-08-12 04:15:42
23
james.philip780
James Philip :
U sure about the death part ?
2026-08-09 21:39:15
26
sunny.pius1
SUNNY PIUS :
Bcus you get nor means say everybody get CHAIRMAN
2026-08-10 21:43:41
5
To see more videos from user @osialigned, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About