thank God say i no dey support bad thing, i go tell you for your face because i want you to be Better and i can never betrad my friend ✌
2026-09-22 15:56:09
0
𐙚sommy𐙚 :
Lie wan kill me
2026-09-22 13:04:43
0
♡ برايت :
No tell your friends everything o😹😹😹I go soon do story time
2026-08-09 20:47:01
121
ℌa𝔩i𝔪a𝔥✨ :
For my side nah me and my friend Dey make our bad decisions together, so we be birds of the same feather😂
2026-08-09 19:53:56
63
. :
Omo no be lie dem go table am so tay you go Dey hear things wey you no even do sef😭😂🤲
2026-08-09 15:49:12
35
FRONTAL STYLIST IN AJAH BADORE :
I see person wey repost I burst into laugh ☺️😂😂
2026-08-10 01:07:18
23
Can I b ur nails tech🙃😍 :
I will support u cuse if I tell u the truth u no go wan gree😹😭
2026-08-09 20:15:00
40
Romantic❤️ :
Some friends are weird though. They will ask for an advice for a bad thing they are about to do, you will kick against it. But they will still go behind and do what they have made up their mind to do, knowing fully well it is a bad thing and you warned them against it.
Some friends don't listen when you give them good advice, they just want the bad advice and for you to lead them astray so they can manipulate you and become the victim. If they use their own hands in going astray, they will keep shut and not say a word.
2026-08-09 22:09:31
11
Alma Eva :
You are right ‼️
2026-08-09 13:28:28
84
SHUGA LUXURY HAIR :
If she talk my own i go talk her own 50/50 😂life goes on
2026-08-11 06:42:08
8
KEMI🖤 :
Omo I can relate die
2026-08-09 15:09:41
12
Big baby💋 :
Omo this girl switch on me guyyy I shock ahhhh😂😭
2026-08-09 16:22:46
6
Lash-tech in surulere/ipaja💃 :
The werey almost kill me with e dog babe 😂
2026-08-09 15:19:49
6
Sweet Yoruba Girl😋😍 :
Omo I swear nah me get this talk bro I learnt in a bad way 😂😂😂
2026-08-09 14:18:23
12
Matilda Caroline🦋🌸 :
If you give them good advice, then go think say u Dey jealous them
2026-08-09 22:36:29
7
Styled by Nikky❤️🤭 :
guyyyyyyyy😂😭
2026-08-09 14:04:55
7
kemzclothing_adults and kids. :
Her shirt is available 😁😍
2026-08-09 14:10:43
6
Lyn Hair | HairVendor In Ogudu :
😂😂😂😂🤣🤣Wahala
2026-08-10 18:11:14
1
CHUKWUDERA ❤️🔥🌴💐 :
all them fake friends
2026-08-11 13:58:57
1
Tinted🦋Of🦋Owerri :
Use am against me nu wetin concern me
2026-08-16 13:58:56
1
Ladi :
Haaaa na true ooo e don happen to me
2026-09-11 08:05:52
0
To see more videos from user @nature_honeyyy, please go to the Tikwm
homepage.