I feel the pain
3days plan na 2hours o nonsense 25
2026-08-11 02:42:55
0
Joy❤️ :
Go listen to the other side of dera story because e no hard you pick side
2026-08-09 21:22:54
80
Lyn 🖤 :
Mtn never mature
Na small pikin dey do them 😂
2026-08-10 06:37:34
1
Kendra🤤🤤❤️❤️ :
I tire o😂
2026-08-10 04:31:37
0
PERFUME VENDOR IN ABUJA 🛍️ :
Omo I been think say na only my network o 😂
2026-08-10 21:29:05
0
Milcah😊 :
Williams de always ex😅😂🤣🤣
2026-08-09 13:24:49
27
_happie_ :
E dey vex me die
2026-08-10 12:53:07
2
😘❤️ FĀÏŤĦ😍💕 :
I swear 5k weekly no Dey reach 2 days I dun tire😭😂
2026-08-09 13:44:46
27
softglowie💞 :
come here oo
Dera don drop story time
2026-08-10 08:46:28
12
Didi💜 :
I tire ohhh
2026-08-09 22:50:06
1
Nail tech in owerri💅💅 :
Better carry yourself to listen to the other side of the story since according to you we no de listen to both sides..as Jae don tell you him own better go listen to Dera own..
2026-08-10 00:52:03
1
Happiness💯💓 :
Me too Im 25😩 abeg
2026-08-09 16:05:40
9
Finemelaninah🫧🫧🌻 :
I didn't even use their 25gb and my own 2gb wey I sub still finish
2026-08-09 13:53:57
8
carmennnnnn💋 :
Emphasis on wetin concern me
2026-08-09 20:18:03
6
Lo_Riah😚 :
I tire ooo😭😭
2026-08-09 14:05:27
8
fragrancebyade :
I even think say nah free 25gb o😂😂
2026-08-09 13:19:41
7
CHIMAGOZIEMU🌸💕 :
Like I too vex 😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-09 13:35:35
2
musu 🤭😘💕 :
exactly because wetin be my business with their 25
2026-08-09 14:17:17
2
TeAdorn | ClothesVendorinLASU :
Make Una tell me the one way go last Abeg I don tire everyday 1,200
2026-08-09 13:23:12
2
Caramel ❤️🩹❤️🔥🤍🤍 :
See me see problem since morning I Dey see Mtn is25
2026-08-10 20:14:46
0
Flavia ✨ :
Na God go judge Mtn
2026-08-10 20:17:10
0
👑 MAHADI :
ISTG 😂
2026-08-10 23:46:30
0
To see more videos from user @_badboywilly, please go to the Tikwm
homepage.