Life no balance, my husband always want me to to go out but I don’t like going out.
2026-08-10 12:55:32
1
nails by olabisi finishingtouc :
mama kimberly u wont believe one man for my area dey vex say in wife dey dance in front of her shop when those indomie motor play pass by🤣🤣
2026-08-10 21:30:30
0
handmade bags in Ota/Ogun :
my husband Na nonchalant man for this angle... e no concern am how I take waka my life... sha ti pada wale
2026-08-10 10:42:29
169
Mumcy Lauretta 💙🩷 :
That’s one of his attitude I like but all my friends done don fly comot for Nigeria, I need new friends now 😜
2026-08-10 18:49:06
0
Kimberly Momma❤️ :
May we not marry our enemy
2026-08-09 14:23:33
153
haircraft_by_ayo :
Ide buruku 😂 Na for marriage I free pass 😂 compared to my papa house 😂
2026-08-10 12:39:30
52
July 14❤️💯🌈 :
That’s my husband u are free to go anywhere
2026-08-10 10:56:25
1
lizzy natural herbal cure :
maami me sef don follow you asap❤️💯
2026-08-10 10:26:08
2
Bamidele :
Those wey dey suffer no dey look us with better eye o,Na dem dey always turn bitter sis in-law 😂
2026-08-10 10:21:49
32
Ayanfe mi🥰❤️ :
Na my husband Dey discover new cream sef. If I dark na him go first tell me😂
2026-08-10 06:38:56
178
Brown Skin Nurse 🧑⚕️🩺💊💉🦷 :
Na once I rush follow you 😂
2026-08-10 07:30:25
19
Kaffy_collection 🛍️🛒🏬 :
I swear your are enjoying I can’t go out anyhow 😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-10 10:15:06
23
Harjorkeh❤️ :
Me and my husband dey go bar or club we dey enter house around 12 or 1 am...even our neighbours we nor really send dem😹if I wear clothes sometimes my husband go ask me say hope I remember say no be funeral we dey go😹😹may God continue to bless him for me 🥰
2026-08-10 14:16:32
22
Mumsyluli Alajo :
I will not shimarry😂😂😂😂
2026-08-10 10:45:27
15
Dami Tris :
Me wey na my husband encourage me to start using social media 🤣🤣
2026-08-10 09:59:27
14
Styled by Lymah🪡✂️ :
I free inside marriage pass my mama house😂
2026-08-10 13:58:24
9
💫 opemi 💫 :
My husband dey always reminds me to do TikTok videos 🤣🤣🤣🤣
2026-08-10 14:22:18
5
CachetCakes&Events :
Olohun ma je kin gba Kadara ibu
2026-08-10 05:42:24
10
Adunni Alaga 🥰 :
The moment I saw this, I started praying for my Man 😊😊
He said "you have the freedom to do anything you want but never forget you are married" 🥰🥰
God please bless my man and keep him for me🙏🙏🙏🙏
2026-08-10 11:22:30
11
adediwuraadeyemi :
Na my Husband Dey beg me to go party and mingle with other women❤️God bless my Husband my provider Okomi alalubarika 🥰🥰🥰🥰🥰🥰🥰🥰
2026-08-10 08:49:03
7
ashabi simple 🇳🇬🇪🇬 :
that's is why I love my husband 💯 freedom
2026-08-09 16:18:21
6
gentle touch :
God bless my husband for me oooo, Mo free bi ese aro😂😂😂😂
2026-08-10 04:37:21
6
🌸✨⚡️Omofolawemhi123✨💦❤️ :
Oshey okomhi 💕💕🙌👋🤣
2026-08-11 01:41:38
1
To see more videos from user @kimberly.momma7, please go to the Tikwm
homepage.