why u go wan break up wey d boy nor do you anything
2026-08-10 04:27:14
2
BigReign™️🪖 :
nor b married na dating .. so if we break up I'm collecting everything I bought fr her ... if she get anything wey she also buy for me also I go return m
2026-08-10 12:29:20
0
Eazi money :
I go lie for you 😂😂😂😂😂😂😂😂😆😆😆😆😆😆
2026-08-10 05:33:11
0
BILLIONAIRE🎯 :
sorrow
2026-08-10 00:10:18
0
raphaelvarane246 :
Pay evil with evil oo, once you loss gard me I suppose loss gard you too nh make peace dy lol 😂
2026-08-10 01:14:55
5
veeleegadgets import :
Seee ehn if I do story time una go cry for me every thing you said is so true 😭😭😂😂😂I use 5Day cry use 5Days spoil for am use 1year heal 😂😂😂d boy be way spoil my face
2026-08-09 17:09:08
1
N.O.K CHA$E :
I be the only Benin boy make nor do am I big wig buy but
2026-08-10 09:23:16
0
Thankgod :
But you know say some girls Dey purposely do say them love the boy but deepdown the girl no love the boy oooo after the boy don buy phone and everything finish the girl go Dey fine way move you self reason am e nor sharp na 😅
2026-08-10 04:14:12
0
Bliss bae :
😂😂😂
2026-08-09 16:01:24
0
To see more videos from user @la_cassy_da_minaj, please go to the Tikwm
homepage.