Shi shi no go drop for offering box. I fit put empty hand inside offering box make i collect some money put inside my pocket 😂
2026-08-12 10:46:39
168
Bobfred07 :
Funny but
2026-08-12 16:28:03
0
Country Star :
na tinubu I go vote now, I won revenge people wey vote first I won do my own back ...
2026-08-12 23:30:34
5
alade wasi :
note that God does not spend money, ur pastors took the money to take care of himself.
2026-08-12 12:45:58
54
Rietta :
E don be for God ooo😂
2026-08-12 17:33:04
2
Judi Cruz :
Na God dey chop offering money before?
2026-08-11 20:19:46
33
Peter Undie :
na billions only tinubu dey pay
2026-08-11 16:19:29
27
Gorgeous Tummyb🥰🥰 :
How I take enter this country sef🤣🤣🤣🤣🤣🤣una Dey talk ooo
2026-08-12 14:16:36
19
@9ja_boy :
God abeg oo my hand no dey oo😳😳
2026-08-11 17:54:15
16
Que :
omoh, the things way I don go through and still going through as a believer I don't wish it on anyone. na why I no the judge, so far as you no comit suicide do anything for your survival
2026-08-11 18:32:47
20
Senorita🦋 :
God abeg I no followooooo🙌😭😂
2026-08-12 17:00:42
1
NAEMELUM :
e reach to ooh
make I no lie abi
he purposely just dey Lok us on how we dey suffer like this
2026-08-10 23:12:23
5
OLUKAYODE001 :
Na God and Tinubu dey contest for dis election ajeh 💯💯💯
2026-08-12 17:47:42
4
. :
God dey regrets this generation seh
2026-08-11 12:25:31
2
harmrockpowerfull :
I can't pretend again 😭
I LOVE TINUBU
2026-08-12 10:40:37
2
@steveosuna :
This generation no just get respect for God
2026-08-10 15:46:08
1
Amarachi 🦋🦅 :
I don wash my hands 🙌
2026-08-12 19:43:25
3
To see more videos from user @ubasinachiandy665, please go to the Tikwm
homepage.