@vickys_surprisehub: POV: our client reached out for us to surprise her man🥹❤️Men deserve love too🥹😩❤️she made his birthday unforgettable🥹…to book down send a Dm to the number on our bio…DM NOW!! We’re located at delta state asaba..#surprise #gift #surprisevendorinasaba #gifting #fyp

SURPRISE VENDOR IN ASABA
SURPRISE VENDOR IN ASABA
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 09 August 2026 19:21:32 GMT
196689
31207
261
1075

Music

Download

Comments

shugapurity
shugapurity :
So na your babe dey door weh you pass soo
2026-08-10 07:49:01
631
nikky.perry11
Nikky Perry :
Na your babe you pass like that for door hmm
2026-08-28 03:15:49
0
only_daughter40
Shayla😍😍 :
Omo the guy is so cute 😊
2026-08-09 20:15:57
532
prettygenny7
𝔱𝔥𝔞𝔱𝔤𝔦𝔯𝔩Candy💋🩷🌸 :
Awwwwwn
2026-08-27 08:00:14
0
mhizdiamond.beauty
🌸♡꧁ 𝓜𝓱𝓲𝔃𝓭𝓲𝓪𝓶𝓸𝓷𝓭 ꧂♡ :
na guy wey deposit money go withdraw am abiii no be so 😒? so cute 🥰
2026-08-09 21:37:10
187
real_shantel08
real_shantel08 :
The guy no fit give the girl kiss 😩????
2026-08-10 08:00:30
89
mylookalike26
August 24🎉🎂 :
be like una been dey get issue
2026-08-11 22:15:41
17
eli.udom
Eli Udom :
Very nonchalant man you pass your babe for door
2026-08-10 16:25:26
57
jessica.belle4
𐙚⋆°。⋆♡_Mïřæćłě_ °❀⋆.ೃ࿔*:・_💞 :
Omor if I do this one I fit sleep no wake up 🫩😩
2026-08-09 22:30:14
44
kainebi
Kai💕🫧 :
Spoiling your man back is so sweet 🥹 🥹
2026-08-09 21:01:42
20
vickygp69
Vicky Gp :
so na your babe be dey door why you con look her like you don't her
2026-08-10 06:19:37
26
debbieofchemistry1
Legit Wig vendor in aba, abia✅ :
Wait u no see am for door before?
2026-08-10 19:53:06
15
nzubechukwu.emman5
MENDY 💲 :
una sure say na this gal buy all this things 😁😁
2026-08-10 08:33:02
10
babybetty58
Oh! That’s BEtTy 🫂💕 :
I will spoil my man badly some day 🙏🥹
2026-08-10 17:25:00
5
chiamakachristabel0
CHIAMAKA 🇳🇬 :
See as I smile like mumu🥺
2026-08-10 13:03:35
5
babyconfy
Dera💞💞 :
na man wey do well go enjoy
2026-08-10 18:09:15
5
chuba__ego__
CHUBAEGO🎉🖤 :
if this boy tell you how much he dey press eh 😂
2026-08-12 10:24:05
3
iamesther90
Wendy__ flash🥰🥰 :
abeg creator find me d guy at his back during d entrance.. chim ooo
2026-08-10 20:17:04
2
efemena100
P👑 Mena🥀🫦😜 :
But this go only happen if the guy Dey spend o no be for stingy guys o incase there’s any stingy guy here😏😂
2026-08-10 15:51:45
3
dubem_alexis7
Alexis 💯🔌 :
Must i spoil he first before she spoil me ?
2026-08-13 07:21:34
2
sharonmichael75
🖤 Black model 🖤 :
Na man wey dey spend we dey surprise hoo🥰😂
2026-08-10 17:58:21
2
To see more videos from user @vickys_surprisehub, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About