Wetin fit dey make Tenny cry fit collect my life 💔
2026-08-10 11:37:11
8
Tekuro💋 :
No cry na u dey make me dey cry too😭
2026-08-09 20:51:02
843
. :
Imagine say u forget to press record😂😂
2026-08-10 20:48:50
98
musicwithblack :
I'm 23 and it really feels like I'm drowning, like I'm a failure
it's just me out here, no good job, I'm an ssce holder, no supporter to help further My education, it's feels like I'm only working to survive and not success in life 😔
2026-08-09 21:33:12
51
𝓑𝓲𝓰 𝔀𝓲𝔃𝔂 :
omo boss ge no reach to cry you don dey make me cry too
2026-08-09 20:47:51
136
ONIZE🤭❤ :
i miss my papa o😭
2026-08-10 18:31:32
67
MIA ❤️🌹🤑 :
Ur too handsome to be crying pls😔
2026-08-10 07:53:10
37
Queen Natasha 👸🥰🌹 :
Am having cramps if anyone cares 🥺😭😩🥺
2026-08-11 00:41:31
11
:
Bro wetin sup na
2026-08-09 20:47:03
51
𝐀𝐃𝐄𝐌𝐎𝐋𝐀 :
Seeing you cry like this actually hurts me bro 😭💔 You’ve inspired me and helped me more than you probably realize. I pray whatever you’re going through gets better soon. Stay strong, my mentor ❤️🙏
2026-08-09 21:04:21
31
☯️Awakening soul :
Una way guide
2026-08-10 07:54:22
45
5 :
Wetin fit make you cry fit kill me
2026-08-10 07:13:44
8
€MRI$H :
omor nothing con dey maje me cry again i don see shege 😏
2026-08-10 23:17:15
7
ÐR3X𓅓 :
"I want to see my mummy" na so I burst cry for the third time today 😭
Life without her is something else 💔🥀
2026-08-10 15:34:36
18
Reeno 🥷🦹 :
omoh brh . it getting out of hand fr 💔😔
2026-08-09 21:50:13
9
ISRAEL🀄 :
Omo everywhere no good o😭
2026-08-10 10:58:59
6
nancyy :
odeshi for this side
2026-08-09 22:33:37
39
☥Jxseph🕴️ :
Omo na so e do me yesterday I burst cry 😔
2026-08-09 21:30:51
30
🕸🕷 :
na human being I be
I no fit do pass wetin I don do
2026-08-10 20:47:21
5
ᥫ᭡ Onyi 👑🎀💵 :
No wam 2026 🤦🏽♀️😪
2026-08-10 09:23:41
12
goldpinkypromise🫧 :
Uncle Tenny Jesus loves you🥹✨😪
2026-08-09 21:25:19
8
rose B💔 :
Tears done finish for my eyes 🥹
2026-08-10 22:03:28
6
To see more videos from user @tennytheklow, please go to the Tikwm
homepage.