In Lagos, the angrier the conductor, the safer you are.
2026-08-11 09:51:10
5
favvlight. :
If bus reverse for you for this Lagos, e fit be one chance
2026-08-10 22:25:46
4470
Aka-ekpu-chi-onwa 🇬🇧 :
Give Southeast seaport and see how everyone will disappear from Lagos
2026-08-11 04:43:11
115
patohenzy :
Una bus dey get door?😩
2026-08-10 20:55:10
2268
julies_footwear_store :
Lagos bus sit no get foam 😂 na just plank😭 omo yansh dey pain me everytime I enter bus as pesin wey jus come from Enugu😂
2026-08-11 09:16:38
36
MrsUCHECHUKWU 💍❤️🥰 :
Una really dey suffer for Lagos o😂😂😂
2026-08-10 19:07:45
1298
Benita914💸✌️ :
Lagos don turn us to mad people low-key 😭😭😂
2026-08-11 08:33:20
270
unclenature5 :
the problem in Enugu is that
if the system master you to live in other states go be problem
2026-08-11 05:31:59
1
Loveth ♌️🦁 :
The bus even get better chair and not bench
2026-08-10 23:39:26
187
Chiizyy :
If bus reverse for me for Lagos nothing go make me enter am 😂😂😂
2026-08-10 22:32:04
1024
onyekwelublessin5 :
🤣😂😅🤣😂😅this thing do me oh, I jumped out from a moving vehicle, driver being dey para
2026-08-11 06:45:03
5
남자진구 ❤️ :
omo Lagos go make you think say you be sharp guy but you know no say nah craze you craze
2026-08-11 07:03:44
179
Funnydedozzy :
East is so boring aswr
2026-08-11 05:10:55
7
SILVERBAIBYYY🇳🇬 :
if you wan close door for Lagos na to shout kidnapper asap 😂😂😂😂
2026-08-11 03:41:56
5
💈chef Ruthie💈 :
Omo Una wey no come Lagos no go understand Lagos hard o
2026-08-11 07:32:15
15
Big Tosin 🫥 :
If Lagos bus close door na one chance 😂
2026-08-11 06:15:35
74
Fashion designer in Owerri :
My first time in Lagos i almost loss, Omo! I de go Ikeja o as I stand for road like 2hours na so one kind man pity me come ask me where I Dey go, as I mention ikeja de man shout “na ikeja bus Dey pass you since na” as how na? I de hear “keji keji keji” how ikeja come resemble keji na.. as the man see another bus na so en drag me enter Omo my bag still de floor o😂 i de shout like mad person my bag ooooo na so conductor shout i be like say na your first time? As I come down to carry my bag the bus left me o😁😁😁
2026-08-11 09:55:26
10
To see more videos from user @skibo_nation, please go to the Tikwm
homepage.