@d3racore: I later loose appetite sha🤧 #deraisback #fyp #viraltiktok #trending

DND📵🫧
DND📵🫧
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 09 August 2026 21:38:24 GMT
478346
91123
1270
8840

Music

Download

Comments

mammie_arinola06
Hawa🤎 :
After eating I will continue the cry 😅
2026-08-10 05:43:29
1502
ishatinex01
. :
I know even no if na curse na that time I Dey hungry pass 😭
2026-08-09 23:18:46
3408
jennydan8
Ezinwanyi💥🌻 :
I never really see heartbreak wey go make no chop😂😂
2026-08-10 10:32:09
483
tmbessence
Perfume vendor in ikd/lagos✨ :
If I no eat how I wan get strength cry ☺️😹
2026-08-23 20:27:08
0
jokeh654
ꨄ︎𝓐ツ🧸🌸🫧🍒 :
I need to regain my strength
2026-08-23 10:06:41
0
specialgem42
PRÎÑÇÊSS 🥰❤️ :
omo I never see how e wan take bad reach wey me no go chop
2026-08-23 21:10:32
0
praisethompson1
praisethompson1 :
Omor na food be my coping mechanism oh
2026-08-22 11:38:01
1
justlino.love
justlino.love :
I go even eat before I cry 😂
2026-08-22 08:19:43
0
babyfavvy24
… :
So Una da cry? And na rice Una even da eat Omo give me better swallow with egusi abeg 😂
2026-08-12 14:57:54
26
fluffybites__
CAKE VENDOR IN OAU IFE :
Where I wan see strength cry if I no chop 🤧
2026-08-13 15:56:56
7
endoni_ella1
Endoni Ella :
I go chop, then arrange my playlist so I will cry well
2026-08-13 18:50:58
16
justrosaliahilary
M💕 :
We can’t cook but we can eat😂
2026-08-10 07:27:31
220
shes_queen005
𝒶𝓈𝒶💕👸 :
I no fit chop rice na only beef guy😭
2026-08-09 23:31:51
19
xlimzeepweesh
pweesh Luxury wears🥰❤️ :
U no need chilled Fanta or nutri choco 😩😹
2026-08-10 13:35:20
16
To see more videos from user @d3racore, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About