I no fit collect gift back, i give what I can always let go.
2026-08-18 20:05:16
2
Believe :
Im looking for a reason to break up I wan collect that 15
2026-08-10 04:33:30
1382
Bignelly :
Abi make I go demolish their Family house? 🤔
2026-08-10 07:45:58
921
MoreBLESSING ❤️💴❤️ :
If them they cheat on who get Lexus who be me wey no get nothing 🤣
2026-08-10 10:37:06
807
pearl wats :
but why do you boys spend on your girlfriends and leave your sisters
2026-08-14 16:27:51
33
Pretty P✨ :
Na why I buy my phone by myself o
2026-08-15 01:35:25
10
realsylviaa01 :
Na why I they chest my phone myself 😂😂 but joke apart if boy buy me phone and we break up dem nor born the boy well sha to come collect the phone back 😏
2026-08-13 03:47:51
7
Divin😭💔 :
abeg dash me nah me wy never use iPhone
2026-08-11 18:59:52
6
Mmes♡ma 𝜗𝜚˚⋆:.❤︎︎ :
I never see man way go buy me phone, come collect am. 😏
2026-08-13 15:05:56
5
MANAGER 🇺🇦🇺🇦🇺🇦 :
brotherhood is proud of you
2026-08-11 18:02:58
5
Riri👸💕 :
If boy buy phone for u swap am ooo 😂😂😂toh asap
2026-08-11 19:28:57
684
sweet girl 🍧🍷 :
wait oo una dey buy phone 😂😹omg I really dey miss oo single life want kill me be that 😂
2026-08-12 11:31:54
16
To see more videos from user @oraclebtc10, please go to the Tikwm
homepage.