Even guy check girls profile before texting them 😏
2026-08-12 00:21:10
175
🔹➰〰️Saint〰️➰🔹 :
2026-08-10 07:39:22
271
Seun Akinmosu :
That’s me 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-10 10:37:14
255
️ :
😂 but most guy don’t like posting about themselves online tho and it’s not like they’re not doing well for themselves
2026-08-11 06:13:31
60
Aeesha 004 :
Before nko make I verify wetin I wan go on with
2026-08-10 23:16:54
51
🥀ARIKE ❣️🌴🫶🏽 :
we go check maybe we know Him
2026-08-10 22:20:58
22
ODUN❤️🩹 :
Omo nah me be this ooo
2026-08-10 10:52:31
15
ASABI ❤️ :
I go check ham ooo 😹
2026-08-11 18:52:33
17
Mimi’s luxe accessories🛍️ :
Na why I no dey reply u😂
2026-08-10 06:08:48
79
. :
Why una self dey view our own before you dm is the same thing now😂
2026-08-10 11:44:39
34
AMB🇨🇦 :
Omoh na true o, no girl ever reply my DM😂💔
2026-08-10 15:23:31
13
NAILS&LASH_HAVEN /ILORIN :
Before nko make I Dey reply my junior brother or make I Dey reply person wey we go gather Dey soak Gari ? 🤷♀️I no understand
2026-08-11 08:17:02
9
Barry Cubana 👑 :
I just checked some girls way day comments na me be that 🫢 omo most of them self never see food chop 😂😂😂😂😂
2026-08-12 16:25:58
5
. :
This one hit me ooo but isn’t to use dem and escape poverty checking maybe them reach my standard or maybe his my spec or not😂
2026-08-10 11:42:58
27
Irenimoyan🙂💕 :
I need a boyfriend
2026-08-11 12:58:31
8
only1mollydc :
Iya lo n je won👨🏼🦯😂
2026-08-10 09:34:37
13
jidejaman :
Na why most of you girls no Dey reply my text.. oh chim
2026-08-11 15:19:23
5
fimihanayinla :
Thanks for this update bro 😂 I don see why dem no replied me
2026-08-10 16:35:20
13
meow 😈 :
yes o🤣🤣🤣🤣
nah your profile first, girl never reply before for ticktok 😂😂 ajeh 😅
2026-08-10 20:41:46
7
Kao_thar❤️ :
Of course that's the sane thing to do.
The man also came to my dm after seeing one of my videos and most times after checking my profile. So, checking stranger's profile first before replying their messages is a sane thing to do
2026-08-10 22:40:57
7
To see more videos from user @oluwamayow6, please go to the Tikwm
homepage.