For wrapper way my mama die leave for me make I throw nooo wetin I wan use back her grandchildren.
2026-08-10 20:09:59
5
Dayvid😇🧃 :
Even me wey be boy self collect high target 😂😂
2026-08-10 18:32:17
116
SBBM🌺 :
hollandis wey cost die😭😂
2026-08-10 10:40:11
352
onlyonehuldah :
This is our culture and we must preserve it !
2026-08-10 13:55:18
664
Omotolanidavid ❤️🥹 :
Wrapa wey dey save me from washing clothes
2026-08-10 17:04:06
84
RM Royal | Content Creator🌹✨ :
Wrapper wen dem share for me as my grandmama die 😭 hell no 😂 na my inheritance I’ll use it with pride 😌😭
2026-08-10 16:41:04
92
OGORCHUKWU👸 :
Holandis way cost o😂😂😂😂
2026-08-10 10:17:46
51
Marian❤️🩹 :
Make I throw rapper wein my mama give me 😳
2026-08-10 19:09:14
23
Baddest Nail tech in Ajegunle :
I don carry holandis go house party before..dem first day yab me,oya na for night I locate one chair cover myself sleep well..the ones way no see duvet come day envy😂😂omo me n my wrapper for life oo
2026-08-10 19:00:03
11
. :
A whole holandis wey be my share of my grandma property
2026-08-10 17:12:30
10
Browniee___me :
Holandis wey cost pass duvet 😂
2026-08-10 13:47:20
11
Amarachi :
abii make I abandon better Ankara wey my mama leave die abii 😁
2026-08-10 16:04:23
5
ruthella096 :
Abi my mama high target because I wan do aesthetic 😂😂
2026-08-10 13:39:11
14
successful Gift :
My mom just give me this one 😩
2026-08-10 13:34:40
47
👅TEMII__PEARL 💫🍭 :
Me with my wrapper watching this
2026-08-10 15:03:36
7
J.O.V.I.T.A🇳🇬✂️ :
you see say I wear nythie abi??
I go still tie that wrapper on top🙂🙂😂😂😭😭
wrapper wey my mama give me as I wan enter jss1 😂😂😭😭😭
2026-08-10 15:26:04
11
Jewelry vendor in Warri :
My mama wrapper cover me pass duvet😩
2026-08-10 11:03:30
14
May’s vogue🌸❤️👗👜 :
Holalndis of 200k?
2026-08-10 16:43:52
5
To see more videos from user @babygirl_norah5, please go to the Tikwm
homepage.