My bro u still be baby farmer, come for partnership
2026-08-10 20:52:15
23
@TopsyFarms❤️🩹🥹🐓 :
Oga i go use my chest argue I kept 51 and I lost only 1 sooo guyyy except if na you nor do am well ooo or your breed
2026-08-10 22:10:17
9
mabel82731 :
So what’s the best livestock to invest in?
2026-08-12 12:55:32
2
Naira Dog Kennel :
Eye turn you bah😂😂😂 dem no Dey tell person
2026-08-10 18:30:42
6
Forestwizard :
I ran away but I don start ham again try know how to produce Margots you go thank me later
2026-08-11 15:34:12
6
Proprietor Niyi :
something wey dey even vex me na when big fish go dey kpai and smaller ones go dey swim wella
2026-08-11 06:26:00
14
depriest285 :
And i be dey plan no starting this😳😂
2026-08-11 11:43:36
3
justtrolling2023 :
🤣🤣🤣 I recommend you try guinea fowl, and come back and report to the committee 😁
2026-08-10 20:21:02
5
dollarz0004 :
i swear... that thing nearly send me to depression 😂😂
2026-08-11 06:44:56
5
De Vine foodstuff & provision :
I paid for 50 seller dash me 6 making it 56 juveniles just a month and 2 weeks 16 don kpai 😂😂
2026-08-11 06:11:36
4
Tom :
🤣🤣🤣🤣bro I started catfish farm with 1000 but ended with 60 of them but with the mistake I understand how I could succeed and the tip is learn to harsh don't buy if you hash say 20k and need just 2k trust me if the survive you will have about 1k shooters that would eat the others and grow fast it would save you feeding those that are hashing won't tell you this
2026-08-10 17:51:11
6
Theo Philus :
what about the people that made it from it
2026-08-10 20:49:02
1
chima w :
grass cutter is the best 💯💰💰💰💰💰🏠
2026-08-15 18:22:39
2
Chiefm💰reMoney :
na why I kuku focus on my pig farming 💯
2026-08-14 14:35:03
3
Kafhey Free fire :
For catfish Start small unna no dey hear word your first batch na to learn lesson 😂
2026-08-16 19:58:22
3
Ola_Kunle :
Broilers na financial mistake 😂😂😂
2026-08-15 20:27:10
1
Express Catfish Farm :
person go just watch YouTube fish farm videos 1 month, boom e don become expert in catfish farming 😂😂😂
2026-08-12 00:16:12
6
Football Twist :
I have passion for catfish e be like say 😂catfish no get passion for me
2026-08-12 12:35:26
8
Pwesh 💕✅ :
I’ll never try broiler again in my life Omo the debt wey Dey there no be small
2026-08-10 23:43:50
3
Slime 💚 :
LIVESTOCK GO SHOW YOU SHEGE 😹 FROM DOG I ENTER GOAT I NEARLY DIE 😹
2026-08-11 15:47:29
4
Richnomadin4k :
Try snail farming with ur current setup
2026-08-11 22:58:30
4
Nnaemeka Chukwu :
my brother you are saying the truth broiler farming is worse mistake you can ever do
2026-08-13 17:07:10
2
TiiRii🌴 :
it gets better tho. i promise u😂☺️
2026-08-12 17:20:11
2
GuruFarm 001🐟🐠🐟🐟 :
I raise 150 boilers got 144 6 mortality
2026-08-12 10:55:16
3
Staunch the Nature🌿🌱Boy :
I learnt catfish the hard way. now I produce catfish fingerlings, juveniles and table size. catfish business is not for the weak trust me
2026-08-14 20:09:55
2
To see more videos from user @bigzeusfarm, please go to the Tikwm
homepage.