omoh bro even this yr phone fee no join for the new update,😏😏😂😂
2026-08-11 07:04:23
2
CDK⭐️ :
Na those people wey they pause game every time I de wait
2026-08-10 20:27:02
321
Voltage the gamer™ :
low key I de run m😹😹💔
especially when person score 1 pause game
come de do back passes brooo 😭😂
2026-08-10 20:22:46
4
Rẽx🛸 :
I swr down 😁
2026-08-10 22:15:33
2
lilcolde :
Na so I go Dey collect gamer girls number 😂😂
2026-08-10 21:36:15
14
Chikamso Lord Smart :
i don't think this will ever happen😂
2026-08-10 21:46:11
3
prospee1 :
😂na only for friendly match dem fit manage put, dem no fit put am for division
2026-08-10 17:43:11
82
Elijay15 :
The game go toxic ehn 😭
2026-08-11 08:15:37
2
hay why ho_08 :
me I go jus dey curse people and their family, especially those mumu wey dey score last minute goal😂😂
2026-08-10 19:06:22
11
𝐎 𝐆 𝐌 :
u go explain to me why u dey celebrate and watch replay
2026-08-10 23:02:05
37
𝖆𝖇𝖆𝖓𝖇𝖎𝖗𝖊𝖒𝖎𝖈𝖆 :
If they bring it I might be winning 10 games in a row cause the kind thing I go talk no be small oo. My opponent go quit match😂😂
2026-08-10 19:28:20
46
𝐒𝐓𝐀𝐍𝐋𝐄𝐘 🥷🏽🎯 :
Wetin i go tell some people ehnn e no go funny 😂😂
2026-08-10 16:21:14
23
Pamex🌚 :
E go too funny guy 😂😂 me wey sabi rage bait 😂😂 people go suffer Ehhn
2026-08-10 20:20:12
24
BIGGIE💯🚀 :
guy at some point i go go there just to torment dem for division aftet i don lose 5 in a row
2026-08-10 20:50:49
8
汉扎拉 🏌️♀️ :
🐜
2026-08-10 21:43:50
1
Divine.❤️ 🦅 :
nah why them no fit add am be this bro 🤣🤣 cus some people go frustrate you ehn especially some people wey dey pause game whenever they score 1 goal 🤣😂🤣
2026-08-10 21:15:15
4
Knerd :
Imagine you meet a beast account using smart assist and you beat him 3 nil. I’ll be laughing after every goal 😂😂
2026-08-11 06:46:56
3
Chetanna🥇 :
the kind curses wey men go rack eeh 😂😂😂
2026-08-11 08:49:15
1
Ebiakpo preye Emmanuel :
Omo I de wait for this voice
2026-08-10 22:16:48
1
BLΛCC :
lol … MIC at half time only would make sense. And Na choice to on or off am.
2026-08-11 05:58:47
1
ZZZFORTUNE :
Wytin we de enjoy for codm here
2026-08-11 00:09:11
1
Chidera055✅🌹☝️ :
bro the thing touch you oo 😂💔
2026-08-10 20:47:07
2
To see more videos from user @frecksgaming06, please go to the Tikwm
homepage.