Na so them carry my traveling bag with clothes because I forget my android phone inside before I come back to gate 😂😂omo I cried o
2026-08-10 14:13:03
0
T❤️🔥O🥰N🌹I💗A🦋 :
nah so dem carry my gas cylinder, I wan die that day 😔
2026-08-10 13:24:46
19
Queenisabella91✨❤️ :
Comment pass likes keh 😂
2026-08-10 11:41:26
60
Ñê Ssã ♌♌🌹 :
Them dey use style dey thief wetin no good😂😂
2026-08-10 11:11:15
271
devibes :
make una stand for there..
yeeeh
2026-08-10 13:39:15
1
WAYNE :
ones of my favorite videos😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-10 14:27:48
10
Peejay :
The girl asking is killing me 😂😭
2026-08-10 11:55:26
50
OROBOSA👮🏿♂️ :
If Una later spoil my life with this content 😂😂😂I go sue una…I just day jump from una page to another day laugh for public…Una don first come life for Kano before 😂😂😂😂
2026-08-10 12:13:46
88
JennyTweaker :
Una too funny ooo 😂😂😂😂
2026-08-10 12:22:34
1
13k_Baby🪐 :
I never recover from My buroda sokowto 😅😅
2026-08-10 11:31:48
69
Brisibe Jennifer :
I hang Jean trouser for rope i no kon dey see the trouser omo one day as I dey pour water na so I see one mallam wear my trouser🤣🤣omo I think say eye dey deceive me I call my sister omo the story long😂
2026-08-10 12:23:44
7
øLåMÏLǝKãN 🔥⚡ :
bring me back I dey work
2026-08-10 13:13:52
4
OnyeNso😎 :
Y’all my favorite content creator 😂💔
2026-08-10 11:24:36
7
Amoke :
Naso them Dey do 😂😂
2026-08-10 11:03:01
14
JASPER_BIG_NAME 💴❤️✅ :
I swear this gal dey mad seh 😂 lmao I don over laugh forget say nah public bus I dey 😂
2026-08-10 11:09:36
16
NA-WATER :
de other girl look like JUDE OKOYE🤣🤣🤣🤣🤣☺️☺️☺️
2026-08-10 11:38:50
6
ROXIE ⭐️ :
ᴡʜᴀᴛ ɪs ᴛʜɪs?
2026-08-10 12:19:03
4
fave🥰 :
The way I was laughing out loud 😂😂😂💔
2026-08-10 11:41:34
2
chuu🌱 :
Oh God which kain wahala be this😂
2026-08-10 12:14:56
2
God's Teddybear ❤️🤭 :
no kon shuk me is so realllllll😭😭😭😭I wasn't expecting that part 😂
2026-08-10 11:58:36
3
To see more videos from user @noye_official8, please go to the Tikwm
homepage.