@beebahsecret_kayanmata: That man is going to give you his Atm pin after knack, just buy this waistbead. Don’t use it for broke guys oo. Make sure they have money 💰 💴 💵 #viral #bead #beaded #fypchallenge
beebahsecret_herbs
Region: NG
Monday 10 August 2026 11:10:36 GMT
Music
Download
Comments
0la_wealth :
The one wey go make woman get her own money no Dey ? 😹
2026-08-11 08:39:57
8144
xoxo__tifeh :
I did not tie any boy oo God don’t let any girl tie my brothers oo😩
2026-08-12 11:14:40
1327
Unique Printz :
People way go still message the person dey this comment section
2026-08-12 18:37:15
0
Ara💕 :
Na una go dey let man dey fear waistbead for our body now
2026-08-11 17:26:34
1529
ꨄAyeesha🧕💕 :
For atm wey I no work for?
2026-08-12 12:59:57
329
ADELOLA :
The one wey go make woman get her own money nko e no dey ?
2026-08-12 13:00:20
63
Jane💝🖤 :
As my mama no tie my papa,and I no tie any guy..no girl go tie my brothers🙏🙏Amen
2026-08-12 13:50:55
7
Nkem♥️♥️ :
Life don pass this stage, ladies are making money themselves now …
2026-08-12 07:20:45
298
🌸Bisola✨xx :
Make him sef Dey wear waist bead because of me 😂
2026-08-12 11:47:22
19
Ade🦈🖤 :
Abeg nah the one wey go make me get my own money I want 😒😂
2026-08-12 10:54:49
5
CASSANDRA🌸🍒💕 :
Abeg you no get waist bead wey go dey vomit money 😔 ? I no get time for any man abeg
2026-08-11 18:05:24
2
🥀𝔸𝔻𝔼🌹 :
For atm wey I no work for?nawa oooo
2026-08-12 14:41:28
8
ABENA✨🦋 :
You no get d one for girls to hve their own money niii
2026-08-11 09:32:56
503
Lifewithpelumi 🌸🤍 :
For atm wey money no de😭
2026-08-12 11:52:59
56
Tee🎀 :
The one way go make me billionaire no Dey?
2026-08-12 11:19:36
5
Becca❤️ :
I know say una don enter her dm😂
2026-08-12 15:36:38
29
To see more videos from user @beebahsecret_kayanmata, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.