Which days can’t we bath traditional spiritual soap
2026-08-11 07:47:32
20
otesh_repulican :
Can person put detol inside the water 🥹
2026-08-12 21:43:18
18
EMMY-WORLD :
don't wear your slippers when bathing soap , it is a liars.. it will work perfectly accept the soap is fake
2026-10-07 05:07:44
12
Abby :
Abeg if person use shower ko ?
2026-08-12 16:25:32
10
Emmà🖤 :
When person bath soap finish can he eat ?
2026-08-12 23:50:54
17
ꨄఌHaryinke‹𝟹ꨄ︎✌️⭐️ :
How should we dispose the sponge we use
2026-08-11 06:45:35
72
23 ☠️ :
So if the soap enter my mouth make I swallow am ? Una go just Dey talk
2026-08-11 07:36:55
122
Omo Ope :
Nothing but truth, let me add one more, dont pour water on ur leg after you have rinse ur body with water (like pouring water on ur leg after u don finish bathing in the bathroom)
2026-08-11 16:48:07
43
Alexandrew🤡 :
I have two questions: 1. If someone starts using spiritual soap now like how many days must he stay without s*x either you are instructed to or not? 2. Is it good for a guy that uses spiritual soap or any work to keep his gf around him during her menstrual cycle-like sleeping in same bed and the likes?
2026-08-12 19:55:37
6
🤴🏽𝐃𝐚̊𝐁𝐎̄𝐈̈ :
I fit cough ?
2026-08-13 17:42:09
10
卄乇几尺ㄚ ㄖ丂卄卂 𝕏 😈 :
I no dey use bath room I use outside hope cant affect
2026-08-11 11:53:32
12
Hidden beast 🤑🤮 :
Can we use normal bathing sponge?
2026-08-11 13:20:31
6
Nima🥰🩶😘 😇 :
Na why I no dey stress my self….to wake up and pray for midnight no dey hard me…cos all this rules is not for me…I go break am
2026-08-11 10:25:35
13
OLAMIJI :
Una get spiritual soap make tinubu no enter again cus una too do for here 😂
2026-08-12 20:34:00
6
JIBOLA :
Wahala yin por jare ,Lori kini
2026-08-15 21:49:31
9
Osuolale Sunday :
omo na everything me i dey do even i just pee finish outside b4 enter bathroom i go soon pee again once i put the soap 4 body ano no maybe na oso ile dey follow me enter bathroom koyemi
2026-08-11 23:03:55
7
Eyinjueledumare ❣️😍 :
no be lie it's true
2026-08-12 12:33:38
5
To see more videos from user @qordijah_spiritual_hub, please go to the Tikwm
homepage.