@lookat_maro: Plain truth 🤝

Lookat_maro
Lookat_maro
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 10 August 2026 13:21:04 GMT
140968
28338
557
5132

Music

Download

Comments

kmsdynasty
km'sDynasty :
Girls dey press funds o no joke 😂😂😅
2026-08-10 13:28:04
1241
feliboy06
Mř Fëłĩx🇳🇬🥀 :
What if she love you and she no get money
2026-08-10 14:56:34
415
ekeruche.chizoba1
Erica💕🙈🌹 :
You nor lie oo big truth but I nor get bea again 🥺😅
2026-08-10 21:39:15
1
meshack_081
KFC 🦘 :
i de owe my babe 340k🥲 she still de give me more😳 i de fear ooo guy
2026-08-10 15:03:50
124
_sasha_speed
Sasha speed 1 :
I no fit send money for guy wey no dey try for me
2026-08-10 17:23:40
81
lmmimi29
qingrubby :
she don wise no be say she no love you
2026-08-10 16:28:57
50
blessingamarachi46
JUST A GIRL 🧚🏻‍♀️😔❤️ :
But why did boi go send dis stuff for me😩
2026-08-10 21:55:18
7
eze.vibez5
EZE VIBEZ :
no be lie blood 🩸 I swear
2026-08-10 17:27:45
9
omonrol_jnr
👑Omon_rol👑 :
So for this my age, I never see true love 😂😂😂😂😂 , I never experience am ooooh
2026-08-10 19:03:53
4
gentle_964
Gentle Ab :
I don experience am oh😂🙆 up to 400k
2026-08-10 17:23:54
5
tap.sharks
Tap Sharks :
omo where I wan see that kind girl abeg 😂😏
2026-08-10 19:33:06
15
supreme____1
SUPREME 🫆 :
yes oh another person babe send me 20k today oh😂
2026-08-10 17:59:13
18
gina.dgaf3
Gina dgaf :
nah who I wan give my mama ajo money I dey find now
2026-08-10 14:16:50
67
dee_kelly0
dee_kelly0 :
Girls Dey send money
2026-08-10 13:25:35
40
eviljoker49
cashmero :
omo my babe de pres me back to back
2026-08-10 13:45:51
49
alaaje001
À LÃÀ JÈ001 :
God I never experience am before ahh 😂
2026-08-10 19:38:23
5
succyfootwears
succyfootwears :
I wan stop m but I no fit 😩love and madness an the same thing 😂
2026-08-10 14:20:03
12
tonynash41
I R E 💕 :
Girls wey dey buy you something nko like outfit, food
2026-08-10 15:13:18
21
To see more videos from user @lookat_maro, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About