my NYSC allawance na virtual de chop am...
abeg i need work on myself because i de fear to loose my relationship self.
i no de chop better food again
2026-08-16 20:30:14
8
kingwillyactor :
wheather u get the sign or not , jus quit
spend more on your self rather
2026-08-10 15:47:50
12
Berry..🪖☘️ :
Leave visuals guy na that one be killer
2026-08-17 14:40:21
3
jos-hua :
bro all does upoins na everybody that one day do
2026-09-14 19:02:50
3
jnr_lukman10 :
I’m addicted I know please I need to quit
2026-09-01 15:06:12
2
New Jerusalem :
bro if I win I no dey get peace of mind till I carry am go back there and Dem collect am from me again.🥺😭😔😭 it has happened to me more than 30 times am not joking bro and na visual dey do me this thing
2026-08-18 11:39:12
4
Enigma :
my own don pass the 4 stages 😳😳😳😳😳
2026-08-27 18:00:05
1
Daddy Elijah :
Gambling is not good for health
I involved my self like play then
before I see the thing continue pushing me into dept
2026-08-12 14:06:11
1
I'M FREDRICK 😊 :
I na wonders I won see abag
2026-08-15 23:54:26
1
testimony :
hmm my brother na God help me ooo I first start am for fun from 100# to 1k how I take stop am na the day I almost use my last 1.5k play bet as I use the money chop,na once I dey for mama put delete the app and ever since then God has been faithful
2026-08-19 21:41:03
0
Ogonna :
l swear to God my brother
2026-08-18 07:26:52
1
debonairimages101 :
I thank God for my Life, Forever grateful.
2026-08-16 16:40:52
1
confidence :
i no fit lie u i dey the peak 🥺🥺🥺🥺
2026-08-11 19:04:34
2
Alaga Ibile :
I need help
2026-08-18 17:08:30
2
StylebyIssy :
fact💯💯
2026-08-26 22:27:50
1
Investor_dex_of_Unimaid💛🖤 :
😂😂😂😂😂😂
i swear
2026-08-10 21:43:18
1
ekwensu :
2026-08-26 21:31:25
0
confidence :
exactly my bro 🥺🥺🥺🥺
2026-08-11 19:03:09
1
RayGees :
This guy just funny 😂😂😂….Keep it up bro
2026-08-21 21:37:12
1
11:11 :
just talk say nah me u dey follow talk 💔🤫🥺😭
2026-08-18 20:02:42
2
Tutu :
Gamblers deserve some respect bro, choosing to be very useless is not an easy decision
2026-08-13 04:00:57
2
Daddy Elijah :
I have removed my self from gambling.am into debt of N2m now people are disturbing me every day,I really need support to clear all Dept
2026-08-12 14:03:44
2
chukwuchukwudi318 :
you are correct sir but I never wins 10 million but I don loose 30 million and small win go make me loose more
2026-08-11 18:02:42
3
jameztown :
Me everyday
2026-09-01 23:53:01
1
Akodu’s pop world :
If you Dey play aviator …your life don spoil
2026-08-28 19:03:57
0
To see more videos from user @mrconty0, please go to the Tikwm
homepage.