Creating e football group for tournaments who's in?
2026-08-14 03:22:32
24
OTAMAGA :
Nothing sweet pass DLS 😂😂
2026-08-12 15:37:08
46
EFB GAMER :
This Maddison the cut of poimt go be 1900 oo😂
2026-08-18 16:46:15
1
Ben 🧌 :
All this una formation no be for we wey dey use passes break all defense.
2026-08-12 12:28:37
216
AYO!!!💔⚠️🚶♂️ :
Which kind person be this 🫢😂😂
2026-08-18 04:25:39
0
Linson❄️💙 :
I wan create group whos’s in
2026-08-17 20:34:04
1
EduBrazil 🇧🇷150 :
see formation 😆
2026-08-17 12:55:47
0
VerginboiTV :
Hope I’m not disturbing 😳
2026-08-13 04:46:06
29
Nelsen Moore :
Efootball tournament who’s in join
2026-08-15 10:15:37
5
Kingsley_U_E :
Baba later Run 🏃 😹, I won kill am😹🤣
2026-08-11 08:29:01
167
OBF💫🌏MONI💰 :
See this one to oo 😂
2026-08-18 04:31:13
0
Gabriel :
since i update my game na from division 2 to division 4 I never win any game ooo as I am talking now na division 5 I dey I don't know what is going on
2026-08-14 16:10:28
7
RB🇧🇷- OBLOCK :
bro get this manager park the bus
2026-08-12 13:04:12
15
Oℓαмιℓєкαи☆ :
Na why ino dey bother check my opponent line up make them no traumatize me before the game 😂
2026-08-13 23:33:41
5
Efootball pro👾🎮 :
Friendly anyone?
2026-08-11 10:29:50
13
Ranking🫥 :
I don reach division 1 already who Dey active for friendly
2026-08-11 13:01:21
78
UCHECHUKWU🔯 :
How that formation take be 5-1-2-2 abeg?😭😂😂
2026-08-12 11:24:50
46
Bright🧃 :
I still finish am 😂😭
2026-08-11 13:16:37
13
De_nny :
prime Aviero 😂😂
2026-08-11 08:30:36
6
phikeyz :
Omo Imagine last game to enter division 3 one guy come use 3 DMF for me caicedo, davids and Rodri. One thing wey pain me most is Davids dey come from dmf come still play winger
2026-08-13 06:11:17
5
🥀Kelly🥶 :
Best blitz 😂😂😂
2026-08-11 15:08:09
8
To see more videos from user @zurx.exe, please go to the Tikwm
homepage.