@nicolas.anelka11: U don try #fyp

Nicolas Anelka
Nicolas Anelka
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 10 August 2026 16:29:51 GMT
41140
5832
143
104

Music

Download

Comments

ogkhalifa16
Kha li fa :
Guy stop na e be like you dey talk Watin people dey pass through 😂😂😂
2026-08-11 16:40:40
3
sacotechcommunication
CHUKWUGBUOGU :
omoh awka is against me right now 😅😅
2026-08-10 17:18:53
28
smithjr32
Smith🕊️ :
Omo Nah you go replace Geh Geh for us because you and wisdom nah 5 and 6🥺❤️.. Omo you try no de hide oooo.. such is life nah bro 🥺🫂
2026-08-11 11:28:13
1
stanley.lice.tv
Stanley lice_TV :
Good one
2026-08-10 16:33:00
0
callme_muizid
Martinz 😤 :
Person say failing na part of winning 😭
2026-08-11 06:01:50
7
kakafalz_
kaka Bad Gee 🥷 :
Omo failing sef na part of wining 😩
2026-08-11 01:29:11
1
1pikin5
1pikin :
How far. This cap hw I go take get 1
2026-08-10 16:55:28
7
kamaracherish
Ogechi🌸🫶 :
Omo Enugu how far😂
2026-08-11 16:02:22
2
tonaldojunior7
tonaldojunior7 :
Na Jude cap you wear ooo 😂😂😂😂
2026-08-10 17:16:32
7
water_bliu
Water :
once I see your face, I don already begin laff, before I even hear wetin u wan talk aloba 😅😅😅
2026-08-10 17:51:46
8
gonimstudios
Gstudi🅾️S💻 :
Don’t go to ikorodu ooo😂
2026-08-10 23:33:33
2
mothyboygram
Mothy :
Ok my brother
2026-08-10 20:52:49
1
chichichikito8
chi chi chikito :
my brother you're right
2026-08-10 17:29:30
2
kelvinschoolboi
KÉLVÏÑ $ÇHØØLBØÎ🦅❤️ :
i was with you when you had nothing 😞😂
2026-08-10 16:33:32
3
next_of_kin_2
ELOM💰 :
hungry never kill us wey dey ikorodu oooo
2026-08-10 17:19:40
1
emmydehustle
Emmy De Hustle :
😂
2026-08-10 16:56:36
1
bigfishoo0
bigfish :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣God abeg o
2026-08-11 23:27:43
0
only1troychukwu
Hypepriest Troy :
bro talk to me directly.. I wan come back onitsha oooh this lekki don su
2026-08-11 22:28:42
0
onyeocha960
chukwuebuka :
this lekki own tire me nwanne m
2026-08-11 22:25:18
0
beterboy51
bitter boy :
I go lie for you
2026-08-11 20:04:52
0
chrischinwukodavid
chrischinwukodavid :
me I want to play Europa League from champions League so I will Qualify World cup
2026-08-12 02:51:48
0
To see more videos from user @nicolas.anelka11, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About