@emma_1of1: U even get the courage to drag wadada or afile. Una go de talk anyhow

✨💫NewLight ✨💫
✨💫NewLight ✨💫
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 10 August 2026 17:10:03 GMT
1027
88
7
9

Music

Download

Comments

emmyrexxy
emmyrexxy :
Help us tag the foolish Mc Alamano. He no get shame say Uromi when he for come waitin Okpebholo don do for the Uromi. Because of small office when them give am for APC make he come out day fool himself forgetting that power doesn’t last forever. Even if them combine you and Okpebholo together, una no reach Davido. Stupid people
2026-08-10 17:25:20
1
shirababy01
S💓h💞a❤️‍🩹r💗i 💜b💝b💖y :
I swear 😂
2026-08-10 23:34:15
0
trelza01
Trelza :
i just tire my brother Edo state matter ehh 😹
2026-08-10 19:01:55
0
oseranking
Ose Ranking :
001 for life ❤️❤️🙌🙌
2026-08-11 05:53:48
0
lucaslerenzo0077
Lucas :
😳na u bomb Dey for head
2026-08-11 02:17:09
0
say_hi_to_4p1
ODIBOR 4P🦍🛍️ :
I swear
2026-08-10 19:43:45
1
lucvic__
OMI PASTOR :
na that uromi when he speak dey pain me. he just dey disgrace us when be uromi
2026-08-10 21:11:14
2
big_c0p
Lunar :
Who Davido be way dem no fit insult sef abeg let person hear word
2026-08-11 07:17:04
0
oselumese300
Emmy :
😂😂
2026-08-10 20:43:04
0
To see more videos from user @emma_1of1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About